Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Small Talk Lyrics by Pypo Lamah

HOTBOY SZN

2021

Cheez
Dunno
PYpo
Vibez 
Yeh yeh
See 
Me I no be Rema
But this another banger
Party don cast
Umu wanyi wan to enter
Baby don’t dull 
Make you whine to the center
Everything nice 
Everything Issa Banger
Everything Issa Banger
See
As a bad guy
Me ah steppin ah the place
Pull up with my guys
Never look Uche face
Person wey Dey Mad 
Ah don't care about your craze 
If you wanna try me
You go see we no be mate
See
Abeg Abeg Abeg
All this small talks dem 
Me I no Dey hear
Jedi Jedi for your body 
See no be here
See am for my eye 
See as e Dey red (oh) 
Abeg Abeg Abeg
All this small talks dem 
Me I no Dey hear
Jedi Jedi for your body 
See no be here
See am for my eye 
See as e Dey red
Yeh yeh
Mò Mà fùn wonje Finito no
Make a nigga want it oh no
Me no fit do you Ojoro
Make a bad man go Loco
Mò Mà fùn wonje Finito no
Make a nigga want it Oh no
Me no fit do you Ojoro
Make a bad man go Loco
Yeh
Abeg Abeg Abeg 
Many long talk dem
Me I no Dey hear
Many dope vibes 
Dem Dey feel am everywhere 
Shey you no Dey see
You go see am 
E go clear 
Bop Bop Daddy Yo
Make I be your Starboy Daddy Yo
Anything you want
Baby you should let me know
Make I be your man
Keep it on a low
Say
Bop Bop Daddy Yo
Make I be your Starboy Daddy Yo
Anything you want
Baby you should let me know
Make I be your man
Keep it on a low
Ohema as you Dey sit down for there
Babygirl I Dey feel am for here 
Ohema as you Dey sit down for there
Babygirl I Dey feel am for here 
See
Abeg Abeg Abeg
All this small talks dem 
Me I no Dey hear
Jedi Jedi for your body 
See no be here
See am for my eye 
See as e Dey red (oh) 
Abeg Abeg Abeg
All this small talks dem 
Me I no Dey hear
Jedi Jedi for your body 
See no be here
See am for my eye 
See as e Dey red
Yeh yeh
Mò Mà fùn wonje Finito no
Make a nigga want it Oh no
Me no fit do you Ojoro
Make a bad man go Loco
Mò Mà fùn wonje Finito no
Make a nigga want it Oh ni
Me no fit do you Ojoro
Make a bad man go Loco
Ohema as you Dey sit down for there
Babygirl I Dey feel am for here 
Ohema as you Dey sit down for there
Babygirl I Dey feel am for here
Credits

About “Small Talk” by Pypo Lamah

Read the complete lyrics to "Small Talk" by Pypo Lamah from the album "HOTBOY SZN" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Small Talk" is performed by Pypo Lamah. from the album "HOTBOY SZN" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Small Talk", explore more songs by Pypo Lamah using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Pypo Lamah · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Small Talk" is credited to Pypo Lamah. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Small Talk" appears on "HOTBOY SZN" in 2021.

Visit the Pypo Lamah artist page at /artist/pypo-lamah for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.