Sean Dennis - Shege Percy ( Chorus ) I gat you what you need - gat you what you need girl When you down and feel lonely - Down and feel lonely girl But now wey you don dey vex for me- Now wey you don dey vex for me ( 0h ) Now wey I don dey make money oh ooooh Na you I go call for , for your body I go love up Anything - Anything make you call on ( okay vibes ) Tatafo plenty oh but na you I go call on baby Toh foreign , Shorty too bad Ebami Mujo oooh Toh foreign , Shorty too bad Ebami Mujo oooh Sean Dennis Said I've been around seen different places Said I've been around seen different faces Said ,I've been around the world I've been displaced Said , I've been around the world dem don dey know the face ( yeah ) Top Boy , I swear the girls love me If you don't know , That means you don't know me Straight out the bank with the USD Shawties wanna stay connected USB ( HAA) Them be say you go put me for Igbese But shawty I don't care what they say I'm something like a baller like JAY JAY We go burn this money like Jesse We used to stay broke like last year But don't worry chill I gat the cash here So you ain't get worry about this money All you need to worry about is how you gonna spend this money (shege ) Percy ( Chorus ) I gat you what you need - gat you what you need girl When you down and feel lonely - Down and feel lonely girl But now wey you don dey vex for me Now wey you don dey vex for me ( 0h ) Now wey I don dey make money oh ooooh Na you I go call for , For your body I go love up Anything - Anything make you call on ( okay vibes ) Tatafo plenty oh but na you I go call on baby Toh foreign , Shorty too bad Ebami Mujo oooh Toh foreign , Shorty too bad Ebami Mujo oooh Verse 2 Now is me and you I gat us, Now they can't stop us Me and you with the picnics now they can't camp us They say we couldn't stand out now they can't stand us I dey school them all with no campus They still dey say you go put me for Igbese But shawty I don't care what they say I'm something like a baller like JAY JAY We go burn this money like Jesse Percy ( Chorus ) I gat you what you need - gat you what you need girl When you down and feel lonely - Down and feel lonely girl But now wey you don dey vex for me Now wey you don dey vex for me ( 0h ) Now wey I don dey make money oh ooooh Na you I go call for , For your body I go love up Anything - Anything make you call on ( okay vibes ) Tatafo plenty oh but na you I go call on baby Toh foreign , Shorty too bad Ebami Mujo oooh Toh foreign , Shorty too bad Ebami Mujo oooh Sean Dennis All other girls are boring , baby girl yeah you look so foreign All other girls are boring , baby girl yeah you look so foreign Dr o2 Beatz
Read the complete lyrics to "Foreign" by Sean Dennis in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.
"Foreign" is performed by Sean Dennis. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL.
Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data.
If you enjoy "Foreign", explore more songs by Sean Dennis using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.
"Foreign" is credited to Sean Dennis. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.
Album information for "Foreign" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.
Visit the Sean Dennis artist page at /artist/sean-dennis for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.