Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Market Lyrics by Sean Dennis

2019

I get am
I get am for body
I get am
I get am for body
Its the realest shit I ever wrote
Yeah - Huh
Ice block go turn water
House boy go turn oga
If you hustle e go pay
Imabong don dey drive Mercedes
Everybody get enemies
But Ogogoro no fit turn Hennessy
Them don dey feel me see the chemistry
Do the math bro , if you no sabi chemistry
Bros, no be you get money pass
No be who go school get money pass
See the hustle don dey pay now
See the money we dey hustle we dey spray now
They say dream big them come dey diss me
Even Joseph no dream reach me
They can't distinguish me
They dissed me
I motivate myself I come dey teach me
Too many stories untold
Adekunle know say I deserve the gold ( 2x )
Chorus
Shebi you want buy the life wey God give you
E no dey Market
Shebi you want buy the style wey God give you
E no dey Market
Shebi you want buy the wife wey God give you
E no dey market
Shebi you want buy the life wey God give you
E no dey Market
Verse 2
They sabi talk - They sabi talk
They say this , they say that- They sabi talk ( Mbok)
My style no dey for black Market
If you like you copy me, na Bad Market
Yeah -yeah
I'm still living life by His grace
Yeah , i got a girlfriend she's grace
If you wanna know how my shit taste
If you diss my grace i sorry for you, you be disgrace
Nobody know who go go next
Nobody know who go blow next
Too many stories untold
Adekunle know say i deserve the God
Chorus
Shebi you want buy the life wey God give you
E no dey Market
Shebi you want buy the style wey God give you
E no dey Market
Shebi you want buy the wife wey God give you
E no dey market
Shebi you want buy the life wey God give you
E no dey Market
I get am for body
Say my swag no dey Market
My style no dey Market
My talent no dey Market
My face no dey Market
You can't be me mehn. shit
Outro
Did you ever think that you be this rich
Did you ever think that you be the G
Did you ever think that you be the Don
E no dey Market

About “Market” by Sean Dennis

Read the complete lyrics to "Market" by Sean Dennis in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Market" is performed by Sean Dennis. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Market", explore more songs by Sean Dennis using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sean Dennis · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Market" is credited to Sean Dennis. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Market" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Sean Dennis artist page at /artist/sean-dennis for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.