Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Currency Lyrics by Skales

2018

[Intro]
S to the K
OBO
Baddest
Priceton on the beat
Yea eh, eh eyyy eh‚ eh ah eh‚ eh eyyy eh
Mr Skales on a mission‚them they see on television
[Chorus – Skales]
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?
[Bridge – Davido]
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Everything dey
[Verse 1 – Skales]
Me and my guys steady giving them levels anytime, anytime wey we come around yea
See all the girls just dey run come even tho the boy really really want to settle down
All my girls where dem dey? where dem dey?
Blowing money halele halele
Bank alert everyday everyday
That’s why she no go let me go
[Chorus – Skales]
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?
[Bridge – Davido]
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Everything dey
[Verse 2 – Davido]
Shey you need currency?
Tap into my blessing
Money dey for here oo
Cuz my music sell me
I win every every
Dem dey wonder want I’m doing
No jazz for here oo
Everything na just God’s doing
You ain’t got doe like me
You ain’t got flows got hoes like me
Got a lot of Niggas that would just do it
Omo they go just do it
I say you no getting doe like me
You no getting flows getting hoes like me
Got a lot of Niggas that would just do it baby
Omo they go just do it
[Chorus]
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Boogie down make I blow it on you
Shebi na currency?
[Bridge]
The dollar dey
Pounds dey
Mulla dey
Baby na Currency
The dollar dey
Pounds dey
S to d K
Currency
OBO
Mr Love
[Outro]
I got the money x8
Currency
Credits

About “Currency” by Skales

Read the complete lyrics to "Currency" by Skales in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Currency" is performed by Skales. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Currency", explore more songs by Skales using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Skales · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Currency" is credited to Skales. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Currency" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Skales artist page at /artist/skales for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.