Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Don’t Say Much Lyrics by Skales

Proof of Life

2023

[Intro]
It's OHK
[Pre-Hook]
The kind of life I was living back then
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never debe
I reminisce but I never
I lost some family, I’m still losing friends
'Cause of the rules wey me I no bend
But then again, me I don’t pretend
Say me I send them never
[Hook]
Baby baby oh no no
I was living like an otondo
Always looking like an olodo
Like an artiste wey no get promo
I dеy ride solo
Baby morogo
They say follow person wеy know road
I follow person back then I miss road
Free me free me make I dance konto, I don jogodo
[Chorus]
Eh eh eh eh eh eh eh
All I wanna say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon Musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
[Verse]
No dey whine me o, no dey whine me o
This kind matter dey precise o
For my mind o, I go shine o
Bad energy I decline o
Friends and foe tried to spoil my show, ahn
Dey do me rigimanro, ahn
Dem downplay my glow, ahn
But me I carry ogo o
[Pre-Hook]
The kind of life I was living back then
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never debe
I reminisce but I never
I lost some family, I’m still losing friends
'Cause of the rules wey me I no bend
But then again, me I don’t pretend
Say me I send them never
[Hook]
Baby baby oh no no
I was living like an otondo
Always looking like an olodo
Like an artiste wey no get promo
I dey ride solo
Baby morogo
They say follow person wey know road
I follow person back then I miss road
Free me free me make I dance konto, I don jogodo
[Chorus]
Eh eh eh eh eh eh eh
All I wanna say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon Musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
Eh eh eh eh eh eh eh
All I wanna say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon Musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
Credits

About “Don’t Say Much” by Skales

Read the complete lyrics to "Don’t Say Much" by Skales from the album "Proof of Life" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigeria, Nigerian Pidgin.

"Don’t Say Much" is performed by Skales. from the album "Proof of Life" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Don’t Say Much", explore more songs by Skales using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Skales · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Don’t Say Much" is credited to Skales. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Don’t Say Much" appears on "Proof of Life" in 2023.

Visit the Skales artist page at /artist/skales for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.