Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

God Is Good Lyrics by Skales

Healing Process EP

2020

PRE-CHORUS
Owu no go blow us o
(get out here)
Poverty no go wound us o
(get out here)
Person no go loot us o
(get out here)
Big man go announce us o
(get out here)
Owu no go blow us o
(get out here)
Poverty no go wound us o
(get out here)
Person no go loot us o
(get out here)
Big man go announce us o
(get out here)
CHORUS
Oluwa'aje kori mi wu
Olo’un maje ki ‘na mi ku
Me sef I wan shine my 32 eh
I wan show them say God is Good o
Oluwa'aje kori mi wu
Olo’un maje ki na mi ku
Me sef I wan shine my 32 eh
I wan show them say God is Good o
VERSE 1
Ring ring for my celly
All my bills up and I swear I never ready
This one na double wahala
Like my name Oritse Femi
Rain wey dey fall my side e too heavy
I say man never chop finish drop plate o
When my pregnant girl bring her mandate o
Plenty kasala for ground make me suffocate o
All the people I dey owe want an update o
Edumare bless me o
So I can flex on them
So I can ball on them
Increase me o
So I can do without friends
Who did nothing when I called on them
CHORUS
Oluwa'aje kori mi wu
Olo’un maje ki ‘na mi ku
Me sef I wan shine my 32 eh
I wan show them say God is Good o
Oluwa'aje kori mi wu
Olo’un maje ki ‘na mi ku
Me sef I wan shine my 32 eh
I wan show them say God is Good o
VERSE 2
No let them use me as failure example
Make them dey look me from a different angle
You wanna give me something difficult to handle
Give me the courage to carry it ye
Edumare bless me o
So I can flex on them
So I can ball on them
Increase me o
So I can do without friends
Who did nothing when I called on them
PRE-CHORUS
Owu no go blow us o
(get out here)
Poverty no go wound us o
(get out here)
Person no go loot us o
(get out here)
Big men go announce us o
(get out here)
Owu no go blow us o
(get out here)
Poverty no go wound us o
(get out here)
Person no go loot us o
(get out here)
Big man go announce us o
(get out here)
CHORUS
Oluwa'aje kori mi wu
Olo’un maje ki ‘na mi ku
Me sef I wan shine my 32 eh
I wan show them say God is Good o
Oluwa'aje kori mi wu
Olo’un maje ki ‘na mi ku
Me sef I wan shine my 32 eh
I wan show them say God is Good o
Credits

About “God Is Good” by Skales

Read the complete lyrics to "God Is Good" by Skales from the album "Healing Process EP" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"God Is Good" is performed by Skales. from the album "Healing Process EP" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "God Is Good", explore more songs by Skales using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Skales · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"God Is Good" is credited to Skales. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"God Is Good" appears on "Healing Process EP" in 2020.

Visit the Skales artist page at /artist/skales for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.