Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

I’m On Fire (Freestyle) Lyrics by Slim Burna

0

Eh...yo
Nanana..na..na
No be lie
The struggle I don see and the bad things wey I don see with my eyes
The pleasure and pain, all na part of life
Play them my tape, tell them to come inside
I'ma survivor
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Check see see
Oya give me canoe eh
Cuz I wan cross this water eh
Canoe eh
Cuz I wan cross this water eh
They wanna to stop me and I no fit die
Wanna hold my wings and I still de fly
I'm on fire (I'm on fire)
They wanna to stop me and I no fit die
Wanna hold my wings and I still de fly
Cuz I'm on fire (I'm on fire)
The girls dem gimme dutty wine
Baby girl u giving me that dutty dutty wine
Girl I wonder whether you don remove your spine
See I really wanna touch it and I want your behind
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
I'm on fire, sey na me wey dey steal the show
See I'm on fire, sey na me wey dey steal the show
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me aii
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Cuz I'm on fire
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me
Them try to stop me I no gree
Them hold me, them no fit
So I dodge when I notice
Sey the bullets na for me
Credits

About “I’m On Fire (Freestyle)” by Slim Burna

Read the complete lyrics to "I’m On Fire (Freestyle)" by Slim Burna. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"I’m On Fire (Freestyle)" is performed by Slim Burna. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "I’m On Fire (Freestyle)", explore more songs by Slim Burna using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Slim Burna · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"I’m On Fire (Freestyle)" is credited to Slim Burna. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "I’m On Fire (Freestyle)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Slim Burna artist page at /artist/slim-burna for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.