Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Plenty Money Lyrics by Slim Burna

0

Ask P Jay
Money Goodi eh
Poverty na disease eh
Money Goodi eh
Poverty na disease eh
[Verse 1]
Aii, see Plenty money
Means plenty honey
Plenty motor
Dem snap me photo
Na so dem say money is the root of all evil
But nowadays na di fruit of the tree weh deh bless people
(Chorus)
If you get a show now
I be big boy make you know now
See I don blow now
Omoge make you go down
Plenty money
Plenty money
Go get plenty money
Plenty money
Money Goodi eh
Poverty na disease eh
Money Goodi eh
Poverty na disease eh
[Verse 2]
You wan hear the truth
You wan hear wetin I dey do
See steady on the move
Bwoys eyes red anything dem go do
Oya oya oya na so my eyes red
Waka waka waka na so I dey find bread
I dey think too fast I busy for head
2shots inna di air all my people lah yea yea yea
(Chorus)
If you get a show now
I be big boy make you know now
See I don blow now
Omoge make you go down
Plenty money
Plenty money
Go get plenty money
Plenty money
Money Goodi eh
Poverty na disease eh
Money Goodi eh
Poverty na disease eh
Money Goodi eh
Poverty na disease eh
Money Goodi eh
Poverty na disease eh
(Chorus)
If you get a show now
I be big boy make you know now
See I don blow now
Omoge make you go down
Plenty money
Plenty money
Go get plenty money
Plenty money
Plenty money
Plenty money
Go get plenty money
Plenty money
Whoa wo yea yea yeh
Go down
Make you go down
Make you go down
Oh oh
Slim Burna
You say? Street rhymes
Credits

About “Plenty Money” by Slim Burna

Read the complete lyrics to "Plenty Money" by Slim Burna. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Plenty Money" is performed by Slim Burna. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Plenty Money", explore more songs by Slim Burna using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Slim Burna · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Plenty Money" is credited to Slim Burna. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Plenty Money" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Slim Burna artist page at /artist/slim-burna for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.