Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Port Harcourt Boy (feat. Knowledge) Lyrics by Slim Burna

0

Omi me mie,omi me mi­e eh (x2)
(Chorus)
Me I be Nigerian
I be South South boy eh
Me I be Nigerian
I be Port Harcourt boy eh
[Verse 1]
Bad boys making moves like a magician
Always on their hustle like a tactician
See the streets, me I say you be average man
One blood, one nation, African eh
In every corner, boys dey smoke dope
Too much fighting, boys dey stab
Boys dey cut throat
Watch wetin' you dey talk
Cause dem fi tie you rope
Cause this community we dey
We no get hope eh
Cause the streets wey we dey
Kidnapping and killings dey happen everyday
Corruption and cheating dey run through their veins
The kind gun dem dey carry
I say na main eh
But these streets wey we dey
Like every night we dey pop champagne
Bear, alamo­ and even rose'
Too much money I say we dey troway ye
Owe! Ikwerre meka o!! dierli(x2)
(Chorus)
[Verse 2]
Borokiri to Mile 1
Blue and white buses I dey hail, carry on
Na oil money we dey spend
We dey deal with drums
Bolle and fish
Now u know we're I from
Na D Line boy wey I be
I dey hail all d hustlers 4 Garrison
Diobu, Waterlines, Rumuola, Artillery
G­RA, Elekahia, Rumuokur­ushi
(abobby,wida na?)
Cause the streets wey we dey
Kidnapping and killings dey happen everyday
Corruption and cheating dey run through their veins
The kind gun dem dey carry
I say na main eh
But these streets wey we dey
Like every night we dey pop champagne
Bear, alamo­ and even rose'
Too much money I say we dey troway ye
Ahh kal­abari eh, ye ye eh (Ibote)(x2)
(Chorus)
[Knowledge]
Gone are those crisis and killing
Political warfare,what a pollution
That was affecting the life that we living
It's beautiful what we turned the city to
No more criminals, now we living cool
And it feels more original
And errybody on the struggle
Keep your hustle tight
Forget the struggles and worries
Always be humble aight
And God knows there ain't gonna be any helter skelter
Am so proud to be a son from the niger-delta
Ogoni! Bia khana khana eh! I ga heh!(2x)
(Chorus)
Abobby
Wetin dey?
Wida na?
O boy, I just pin
Wetin dey happen na
O boy I just pin
O boy I just chill
I jus chill
You don see am so na
Eheh
O boy we just dey that way o (eheh)
Jolly dey happen o
You no go join us?
O boy no worry, we go still see
O boy make we reach chew something na
O boy bone dat thing
O boy at all at all na him bad pass
Caman pochichon..
Credits

About “Port Harcourt Boy (feat. Knowledge)” by Slim Burna

Read the complete lyrics to "Port Harcourt Boy (feat. Knowledge)" by Slim Burna. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Port Harcourt Boy (feat. Knowledge)" is performed by Slim Burna. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Port Harcourt Boy (feat. Knowledge)", explore more songs by Slim Burna using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Slim Burna · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Port Harcourt Boy (feat. Knowledge)" is credited to Slim Burna. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Port Harcourt Boy (feat. Knowledge)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Slim Burna artist page at /artist/slim-burna for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.