Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Bonus Lyrics by Sound Sultan

Out of the Box

0

Wooyo! Wooyo!
See me here, leg up
Y dem dey do like say dem no know say na we gidi gaan
See me here (see me here), see me there (see me there)
See me, everywhere I go, dem they shout (dem they shout)
Make I give dem one chance, for the dance
Make I give dem one track, wey dey bounce
So my people for the club go dey collect
Me and young Bae done connect
In case my people done forget
Make dem get the picture like collage
Hmmn, dem too like to turn up, dem too like to dey burn up
Dem say dis country wahala no go turn make you craze ooh
Shabi na girls wey dem one dance ooh
Shabi na groove wey dem one groove ooh
Na d time I come I dey make people dance ooh
If you check my style you enter one chance ooh
Give dem (yeeba) na d bonus bonus
Give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh
Give dem one, one, one (yeegbe) na d bonus
Give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh
Give dem one, one, one (give dem one)
Everybody here ton gbono ask about me mo’n tule se eh mo’n tu le se
Stepping at the building mo’n tule se
Anytime me I come no’n tule se
Ma lo teri si
Anytime me come the people clap
Me I make all the ladies turn around
See the people tell me that am bad
Oh my god oh my god the boy e bad
I take my time to make them wan dance oh
Anytime I come I dey make d people dance oh
If you check my style you make dem wan chance oh
Give dem one one one one chance oh
Soundsultan, this song is a sultan
People dem start to dey bow down
Any time me I come I dey bow down
Say the girl dem see d men dem
See boys dey wan burn dem
I swear dey never burn dem
Shabi na girls wey dem one dance ooh
Shabi na groove wey dem one groove ooh
Na d time I come I dey make people dance ooh
If you check my style you enter one chance ooh
Give dem (yeeba) na d bonus bonus
Give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh
Give dem one, one, one (yeegbe) na d bonus
Give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh
Give dem one, one, one (give dem one)
Anytime I come dey wan dance oh
One dance see d people around dem are one pounce oh
One chance, anytime I come dey wan dance oh
Why you dey do like say dey know no say na dj gan
Fire kakun fire kakun
No stoping,no shaking, no popping, no breaking
Lets blame it on the dj
If my peole never hear dat jam dem dey play am for orile
All the time never reach island oh
Money don full for bank oh
I dey mainland oh
Some never cross 3rd mainland oh
Indomix

About “Bonus” by Sound Sultan

Read the complete lyrics to "Bonus" by Sound Sultan from the album "Out of the Box". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Bonus" is performed by Sound Sultan. from the album "Out of the Box" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Bonus", explore more songs by Sound Sultan using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sound Sultan · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Bonus" is credited to Sound Sultan. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Bonus" appears on "Out of the Box".

Visit the Sound Sultan artist page at /artist/sound-sultan for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.