Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Finally Lyrics by Sound Sultan

Out of the Box

0

Finally before we end the show today
I want to give you a song produce by lil prince and me soundsultan on this one
Finally
Oh baby dem be say we no go do am
But baba don do am
Finally le le finally
Oh darling dem be say we no go get am
But baba don do am
Finally le le finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko laye asiko
Finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko laye asiko
It’s your wedding day
Na your decision for your happy day
Love is your religion
Spread it all the way
As you kuku dey so
Na your love life story be dis oh
If you kuku pray oh
Na baba wan shower his blessings oh
Once your ready, twice your rеady
Once you marry no forget oh
Love nwantintin
Shеy no be love wey you wa titi
Oh no no love nwantintin
Let others no it’s a nwantintin
Oh baby dem be say we no go do am
But baba don do am
Finally le le finally
Oh darling dem be say we no go get am
But baba don do am
Finally le le finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko laye asiko
Finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko laye asiko
Finally le le finally
You go marry your bae oh
Finally le le finally
You go born am ibeji
Finally le le finally
You go born am ibeta
Finally le le finally
Everything go dey better
Love you love you love you love you
No be for mouth oh
If you say you love me make we work it out oh
If baba say no be nau say na later oh
Who are we to judge make we wait am together
Oh baby dem be say we no go do am
But baba don do am
Finally le le finally
Oh darling dem be say we no go get am
But baba don do am
Finally le le finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko laye asiko
Finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko laye asiko
Oh baby dem be say we no go do am
But baba don do am
Finally le le finally
Oh darling dem be say we no go get am
But baba don do am
Finally le le finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko laye asiko
Finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko laye asiko

About “Finally” by Sound Sultan

Read the complete lyrics to "Finally" by Sound Sultan from the album "Out of the Box". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Finally" is performed by Sound Sultan. from the album "Out of the Box" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Finally", explore more songs by Sound Sultan using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sound Sultan · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Finally" is credited to Sound Sultan. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Finally" appears on "Out of the Box".

Visit the Sound Sultan artist page at /artist/sound-sultan for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.