Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Friends Lyrics by Sound Sultan

Reality Cheque

2022

[Intro]
Naija Ninja
Hiyah!
Only pon dancehall killer Id Cabasa
Music rocket launcher
Yeah yeah
[Pre-Chorus: Sound Sultan]
I wanna let you know it blows my mind
Everytime I look around
And I see you, you, you, you
True to God Amina he makes me smile oh, everytime I look around oh
And I see you, you, you, you
[Chorus: Sound Sultan]
I get friends wey dey hold me down
I get friends where raba dey
I get friends wey dey hold me down
I get friends where yawa dey
I get friends for my inner self
E get friеnds
Inside life o
[Verse 1: Sound Sultan]
Lo pa o pa, to ma raye
Oba o ku lеse, lo ma raye
Won ba mi lo wo e po, to ma raye
Won ba mi la te je, lo ma raye o
To ma raye o
I pray make thunder fire all my enemy yesterday
But today I no fit find my friend, see gobe
Could it be, could it be
Mr. friend na enemy
Wey dey came family
[?]
She say you got my back for life o (bakasi)
But you dey my back with knife o
As you see me so
I no like yawa o
If na one friend I get
Better I get that one friend, you get me so?
[Pre-Chorus: Sound Sultan]
I wanna let you know it blows my mind
Everytime I look around
And I see you, you, you, you
True to God Amina he makes me smile oh, everytime I look around oh
And I see you, you, you, you
[Chorus: Sound Sultan]
I get friends wey dey hold me down
I get friends where raba dey
I get friends wey dey hold me down
I get friends where yawa dey
I get friends for my inner self
E get friends
Inside life o
[Verse 2: Sound Sultan]
I get friends, no dey call me your friend, my friend
I’ve seen friends wey dey follow their friend girlfriend
Fake friends wey dey follow dem friends pretend
Fake friends wey dey follow dem friends to trend
Follow follow friend wey dey follow him friend offendi
Borrow borrow wey dey follow hin friend for Fendi
Loyal friend wey dey carry hin friend defendi
Any matter e go carry hin friend defendi
Fake friend wey dey fashi hin friend for bendi
Good friends wey go dey with you till the endi (na so)
(Let’s go into another other ground wey ground dey, oya, alright)
[Chorus: Sound Sultan]
I get friends wey dey hold me down
I get friends where raba dey
I get friends wey dey hold me down
I get friends where yawa dey
I get friends for my inner self
E get friends
Inside life o
(Mixing Zeeno Foster)
[Outro]
Music, music, Id Cabasa knock it
They don’t know

About “Friends” by Sound Sultan

Read the complete lyrics to "Friends" by Sound Sultan from the album "Reality Cheque" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Nigerian Rap, Rap.

"Friends" is performed by Sound Sultan. from the album "Reality Cheque" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Friends", explore more songs by Sound Sultan using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sound Sultan · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Friends" is credited to Sound Sultan. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Friends" appears on "Reality Cheque" in 2022.

Visit the Sound Sultan artist page at /artist/sound-sultan for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.