Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Kuru Komaga (Remix) Lyrics by Sound Sultan

Me, My Mouth & Eye

2013

[Intro]
Let's go there!
Hey!
Sound Sultan!
Naija Ninjas!
Woyah!
This na new dance, are you ready to go down?
Let’s go down
Naija Ninja production
Indomix
Oya mix now
[Chorus: Sound Sultan]
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
[Verse 1: Sound Sultan]
Yeah, this was back with a brand new dance
Unlimited Tony, Sound Sultan
Oya now we don come, wetin them bring come?
Oko robo, slim king kong
Dancehall thing's got a new theme song
Chop your mouth like chin chong chong
Oya now can't shout to the whole, just shout
Even if you taller than Guiness stout
Omoge you tap like pipe borne water
I used to be tush but now gone getter
Still make it spread like knife on butter
Make more money for my son and my daughter
To make up your mind, shey you need Mary Kay
You no know the name, girl say sereke
Sugarcane man, ever rain man
Whether rap, whether sing, entertain man
[Chorus: Sound Sultan]
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Anywhere you dey
[Verse 2: Sound Sultan]
So make your waist go round and round like merry go oh
Place your shoulder like the wall of Jericho oh
The way you whine am so, omo just let me know oh
Shey make I back am up to you from down below (oshe)
[Chorus: Sound Sultan]
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Anywhere you dey
[Bridge]
Hey, hey, hey
Wasere, wasere, wasere, wasere
Wasere, wasere, wasere, wasere, wasere
[Verse 3: Reminisce]
Kuru komaga ga, se pe lenu mo tata
Music mi wi ni bata, sare daleku de kaba
Ishe eyi ni banger, eruku wole mi ganja
Raise your shoulder like hanger, mo walk e disco-dancer
Kuru komaga ga, se pe lenu mo tata
Ewon musician se be wo chorus, bere mole try and take it forward
Reminisce mo tata, Sound Sultan wan tata
Gbeni to yi la gba gba tori lyrics pe yapa
[Verse 4: Sound Sultan]
Whether you from Victoria Island
Whether you from Lagos Island
Anywhere you come from na past tense
If you want dey come form na nonsense
Kuru komaga ga, na the name of the dancia
Put your shoulder like hanger and bring out your basia
Roll am faster
Show them who is the master
Roll am like coaste
Bring it down now, oshe
[Chorus]
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Kuru komaga ga
Anywhere you dey

About “Kuru Komaga (Remix)” by Sound Sultan

Read the complete lyrics to "Kuru Komaga (Remix)" by Sound Sultan from the album "Me, My Mouth & Eye" in 2013. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Kuru Komaga (Remix)" is performed by Sound Sultan. from the album "Me, My Mouth & Eye" in 2013 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Kuru Komaga (Remix)", explore more songs by Sound Sultan using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sound Sultan · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Kuru Komaga (Remix)" is credited to Sound Sultan. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Kuru Komaga (Remix)" appears on "Me, My Mouth & Eye" in 2013.

Visit the Sound Sultan artist page at /artist/sound-sultan for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.