Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Miracle Lyrics by Sound Sultan

Out of the Box

0

Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Awa, sawa? Awa, sawa? (Miracle)
Baba, dara, ara, t’oda (miracle)
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
For my people from Ajegunle to VGC (VGC)
All my people wey know me since (know me since)
You go know say na God wey dey use me
You go know say na God be the music
You go know say na God wey dey make my people hear my jam one timе and loose it
Dem dey see it coming now (miraclе)
Now the money coming now (miracle)
If you try to stop it now (miracle)
T’ani fada baba re l’eko
Dem dey see it coming now (miracle)
Now the money coming now (miracle)
If you try to stop it now (miracle)
T’ani fada baba re l’eko
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Awa, sawa? Awa, sawa? (Miracle)
Baba, dara, ara, t’oda (miracle)
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Oluwa lo gbemi de bi giga ti mo wa
Sebi oluwa lo se, sebi no be baba wa
Bo’nse rin sale lomo oh, bose goke dem no know
Bo’nse rin sale lomo oh, bose goke dem no know
Dem dey see it coming now (miracle)
Now the money coming now (miracle)
If you try to stop it now (miracle)
T’ani fada baba re l’eko
Dem dey see it coming now (miracle)
Now the money coming now (miracle)
If you try to stop it now (miracle)
T’ani fada baba re l’eko
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Awa, sawa? Awa, sawa? (Miracle)
Baba, dara, ara, t’oda (miracle)
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
I say this my life na miracle, this my life na miracle
Ko ni le so fa le jo, ko ni le so fa le jo
I say this my life na miracle, this my life na miracle
Ko lele so fa le jo, so fa le jo

About “Miracle” by Sound Sultan

Read the complete lyrics to "Miracle" by Sound Sultan from the album "Out of the Box". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Miracle" is performed by Sound Sultan. from the album "Out of the Box" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Miracle", explore more songs by Sound Sultan using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sound Sultan · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Miracle" is credited to Sound Sultan. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Miracle" appears on "Out of the Box".

Visit the Sound Sultan artist page at /artist/sound-sultan for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.