Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Arsenal Lyrics by Srkii Nadi

Love BusTop

2023

Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
Money dey come money dey go
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
You know Arsenal naso table turn
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
You know Arsenal naso table turn
No reason am my Nigga
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
Soldier come soldier go barracks dey
No dey form for me
Show me show me way
No dey form for me
Anyhow e be we go shine one day
No dey form for me
I been on my grind I been tryna get my ten
All the hearts I broke I been tryna make amends
Niggas in my back dey been tryna cause me pain
If you look my eyes you can see we not the same
Roaches in my bed
Every night me no dey sleep
Everything wey you dey see
Make you cast you no dey sin
I’m steady on diet
No time no time
Don’t want your bad energy
No time no time
I been on my grind I been tryna get my ten
All the hearts I broke I been tryna make amends
Niggas in my back dey been tryna cause me pain
If you look my eyes you can see we not the same
Soldier come soldier go barracks dey
No dey form for me
Show me show me way
No dey form for me
Anyhow e be we go shine one day
No dey form for me
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
You know Arsenal naso table turn
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
You know Arsenal naso table turn
Money dey come money dey go
If dem do you no go take am personal
Credits

About “Arsenal” by Srkii Nadi

Read the complete lyrics to "Arsenal" by Srkii Nadi from the album "Love BusTop" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Arsenal" is performed by Srkii Nadi. from the album "Love BusTop" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Arsenal", explore more songs by Srkii Nadi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Srkii Nadi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Arsenal" is credited to Srkii Nadi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Arsenal" appears on "Love BusTop" in 2023.

Visit the Srkii Nadi artist page at /artist/srkii-nadi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.