Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Many Things Lyrics by Srkii Nadi

Love BusTop

2023

I gat many many things I want do to you
For your love you know me na fool
Call me if you sey you dey do
I gat many many things I want do to you
Ummm ahhh
Kilode fimile me
You no dey when she do me do me
Nothing wey go cool me cool me
Me wey don dey miss her truly
I know you no be mine
But you know me no mind
She told me that’s no time
She do me like she get me for mind
Then she got me star struck with her smile
How can I be your man baby
Anything you can try tell me
Can’t you see that you fine baby
Then shе got me star struck with her smile
Shеy they say they get money
Shey they say they get raba
When we pull up but they no dey
Na you wey dey owe OPay
Shey they say they get money
Shey they say they get raba
When we pull up but they no dey
Na you wey dey owe OPay
I gat many many things I want do to you
For your love you know me na fool
Call me if you sey you dey do
I gat many many things I want do to you
Ummm ahhh
Soundtrack Sweeter than Fanta
Coco cola bottle body
She the type of the girl you do breakfast in bed
She made my bed rock
She do me coni coni
But na she cured my Konji
She do me like she get me for mind
Then she got me star struck with her smile
How can I be your man baby
Anything you can try tell me
Can’t you see that you fine baby
Then she got me star struck with her smile
Shey they say they get money
Shey they say they get raba
When we pull up but they no dey
Na you wey dey owe OPay
Shey they say they get money
Shey they say they get raba
When we pull up but they no dey
Na you wey dey owe OPay
I gat many many things I want do to you
For your love you know me na fool
Call me if you sey you dey do
I gat many many things I want do to you
Credits

About “Many Things” by Srkii Nadi

Read the complete lyrics to "Many Things" by Srkii Nadi from the album "Love BusTop" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Many Things" is performed by Srkii Nadi. from the album "Love BusTop" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Many Things", explore more songs by Srkii Nadi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Srkii Nadi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Many Things" is credited to Srkii Nadi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Many Things" appears on "Love BusTop" in 2023.

Visit the Srkii Nadi artist page at /artist/srkii-nadi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.