Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

24/7 Lyrics by Starry TWK

Celebrity In Trenches

2024

[Intro:]
Shey you dey whine me...
Wetin, Wetin Dey…
How many things person...
Which kind life be this?
Omo I no do again
(It’s Gbemzzy….producer)
It’s one mind global oo
Oh my God!

[Verse 1:]
See! The matter long omo!
E be like longitude
Many characters with different attitude
Wetin my hand no reach me I go carry stood
Cuz the money no fit reach everybody, e be like party food
Na everybody get wahala, so carry your cross
Iwo le ma lo church, k'emi malo mosque
Na money we dey find, and you know it’s a must
As one wahala dey commot, na another one dey plus
Werey ti poju l'aye yii, emi gan moni ogba
Moro pe emi nikan mo ni problem, a shey pe mo ni oga
This life is very wicked! e ti mo pe mani ota
Ibi ti moti sa fun billing, mo tun kolu olopa!
Agbara wo shop, otun gbe ike toye ko fi gbon
Owo tan lowo Pablo, eti wo ni kan fi gbo
Go harder or you go home, moya gba odo obi mi lo
Tori wahala toju mi ri ti koja ojo ori mi lo

[Hook:]
Shey ni mo hustle lojo jumo, bi eniti koni ku mo
Adura fun awon ota mi ni pe kan ye shoribu mo
Ola ma da, k'eni sumo, abi ile gan oni su mo
Joy is coming e farabale
O da pe o ti sunmo

[Chorus:]
Omo! Wahala be like bicycle!
No wahala! Problem lo ku
Every day lafi n hustle
24/7, 24/7
I make plans, ori ti kun
Joy is coming, e shile kun
Everyday lafi n hustle
24/7, 24/7

[Verse 2:]
See! I get many plans, so I wan find this one
But wetin my eyes dey see, me I no plan this one
The challenge is too high, me I can’t land this one oh
Wahala yii ti poju I can’t stand this one oh
As I dey look for money (look for money)
Oriburuku magbe sunmo mi (magbe sunmo mi)
I dey my dey, iwo to n roju mo mi (won roju moni)
Adura ma gba, I go call my mommy (I’ll call my mommy)
I dey hustle everyday make I no beg 2k from my ex
I dey try to be first!
I’ll do my best, I no go leave rest!
'Cause the problem be like Quadratic equation, na everyday I dey find X
The money dey for lion mouth, so we gat to take fast
Nkan ti maje n mo n wa, sho ye kitun je breakfast?
Abi make I do jazz, as I dey make plans?
Ona wo lama gbe gba, where’s the entrance?

[Hook:]
Shey ni mo hustle lojo jumo, bi eniti koni ku mo
Adura fun awon ota mi ni pe kan ye shoribu mo
Ola ma da, k'eni sumo, abi ile gan oni su mo
Joy is coming e farabale
O da pe o ti sunmo

[Chorus:]
Omo! Wahala be like bicycle!
No wahala! Problem lo ku
Every day lafi n hustle
24/7, 24/7
I make plans, ori ti kun
Joy is coming, e shile kun
Everyday lafi n hustle
24/7, 24/7
Wahala be like bicycle!
No wahala! Problem lo ku
Every day lafi n hustle
24/7, 24/7
I make plans, ori ti kun
Joy is coming, e shile kun
Everyday lafi n hustle
24/7, 24/7

[Outro:]
Wahala be like bicycle!
(ahn ahn)
Credits

About “24/7” by Starry TWK

Read the complete lyrics to "24/7" by Starry TWK from the album "Celebrity In Trenches" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeat, Pop.

"24/7" is performed by Starry TWK. from the album "Celebrity In Trenches" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "24/7", explore more songs by Starry TWK using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Starry TWK · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"24/7" is credited to Starry TWK. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"24/7" appears on "Celebrity In Trenches" in 2024.

Visit the Starry TWK artist page at /artist/starry-twk for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.