Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Amen Lyrics by Starry TWK

Celebrity In Trenches

2024

(Intro:)
One Mind Gobal Entertainment!
Oh my God!
Yeah!!
Easy!

(Verse 1:)
I get friend wey dey do like brother
I get many people wey dey gat my shoulder
I get ladies wey dey act like mother
I get them (a mora wa, a mora wa)
I get haters, no be you go tell me
I get enemy wey dey do like family
I get people wey wan do me bad happily
And thеy know theirselves (won sh'ara wa, won sh'ara wa)
I gеt God! E je ki n fly polo mii
Na blessing e go be if something dey follow me
Shout out si omo oro mii
Padi get money wey he no fit borrow me
The love is made in china (china)
Fake plenty pass original (-ginal)
They wan chop my dinner (dinner)
I no holy but me I be grateful sinner (sinner)

(Hook & Chorus:)
So I dey pray make death no be reason for my fame (AMEN! AMEN!! AMEN!!!)
All the struggles for better life, make they no go in vain (AMEN! AMEN!! AMEN!!!)
If I don get money, make I no live my life in pain (AMEN! AMEN!! AMEN!!!)
If you don bless me before, baba bless me again (AMEN! AMEN!! AMEN!!!)
Cus I fear this people
They wan do me bad, they wan do me bad
They don forget say me sef bad (they no sabi)
They wan do me bad, they wan do me bad
They don forget say me sef bad (they no sabi)
They wan do me bad, they wan do me bad
They don forget say me sef bad (they no sabi)
They wan do me bad, they wan do me bad
They don forget say me sef bad (they no sabi)

(Verse 2:)
I be gentle pikin wey get enemy
They no wan leave me maybe they dey feel me
Tori kini
I no offend you, you wan kill me
And upon say I dey my lane
And I dey go die die (ah yeye)
And some still dey pray
Make I struggle till I get white beard beard (ah yeye, kilode)
Person wey I call brother sef dey beef me
They only call me anytime that they need me
And if I leave their midst
They go miss me sha (chairman wan collect my chair o)
E no mean say their Judas like me if they kiss me
I dey on my own cuz their love no dey please me
I wish you the same thing wey u dey wish me sha o
(Oya e bami bo ko lo far)

(Hook & Chorus:)
So I dey pray make death no be reason for my fame (AMEN! AMEN!! AMEN!!!)
All the struggles for better life, make they no go in vain (AMEN! AMEN!! AMEN!!!)
If I don get money, make I no live my life in pain (AMEN! AMEN!! AMEN!!!)
If you don bless me before, baba bless me again (AMEN! AMEN!! AMEN!!!)
Cus I fear this people
They wan do me bad, they wan do me bad
They don forget say me sef bad (they no sabi)
They wan do me bad, they wan do me bad
They don forget say me sef bad (they no sabi)
They wan do me bad, they wan do me bad
They don forget say me sef bad (they no sabi)
They wan do me bad, they wan do me bad
They don forget say me sef bad (they no sabi)

(Outro:)
Ah ofe se lu (ayakata)
Ofe se lu (ayakata)
Ofe se lu (ayakata)
Egbe, yeba
Samba, lamba
Starry wunder
Oh my God!
Ahhhh…..
Credits

About “Amen” by Starry TWK

Read the complete lyrics to "Amen" by Starry TWK from the album "Celebrity In Trenches" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Amen" is performed by Starry TWK. from the album "Celebrity In Trenches" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Amen", explore more songs by Starry TWK using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Starry TWK · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Amen" is credited to Starry TWK. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Amen" appears on "Celebrity In Trenches" in 2024.

Visit the Starry TWK artist page at /artist/starry-twk for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.