Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Lovinjitis (Remix) Lyrics by Wizboyy

Change Over

0

From the very very first time when my body jam you girl
Abi na because you dey smell nice or the type of eyes you get
Whatever the case may be
Make you know say you gat a hold on me
The Girl of my dreams only you
Baby is it possible to see you again
Sun dey shine
Rain dey fall
Wind dey blow
Girl I think of you
Weather for two baby where are you
Can't you see the way that am missing you
You making me dey fumble I dey tumble I dey loose my mind
Tell me how to make you realize
Say na you be the reason
Wen a strong man dey do totori aaa
Baby wetin be the thing Wey you put for my body
Na lovinjitis
That thing Wey dey officially make me misbehave
Na lovinjitis
Baby wetin be the thing Wey you put for my system
Na lovinjitis
The same thing Wey dey normally dey do me totori aaa
Na lovinjitis
Ewo ewo eyaah eyaah ewo ewo (3x)
My body dey do me somehow
Je veux me perdre dans le flow de tes mots
Etre enivrée par l'odeur de ta peau
Chérir chaque instant passé dans tes bras
Baby désormais je n'appartiens qu'à toi
Tu pourras faire c'que tu veux de moi
Je te donne mon coeur mon ame
Pour tes caresses j'emploierai tous mes charmes, baby
Le son résonne, je m'abandonne
Et je frissonne au son de ta voix
On est seuls au monde, les sentiments m'inondent
Je ne passerai plus un instant loin de toi
Je te suivrai où tu voudras jusqu'à ce que j'en perde le nord
Je te dirai encore et encore
Que ma vie n'a plus d'importance
Quand mon corps s'éloigne de ton corps
Près de toi tout s'emballe, je ne peux plus résister
Na lovinjitis
Perdue dans le brouillard j'n'essaye plus de lutter
Na lovinjitis
Je m'envole avec toi dans un tourbillon de baisers
Na lovinjitis
Tu occupes mes rêves et chacune de mes pensées
Na lovinjitis
I'm the one who's searching
You're the one I'm calling
Other guys dey halla for your swagalicious fire
Sunny day or rainy day no matter the forecast oo
Fine girl me and you would be together
Baby pour toi je ferai beaucoup de sacrifices
Je serai ta muse, baby je serai ta miss
Je rendrai réel le moindre de tes délices
Je serai à toi jusqu'au bout de la nuit lovinjitis
Doctor tell me what I would do
See my temperature rising aaaa aaa
Na lovinjitis aaaa
Credits

About “Lovinjitis (Remix)” by Wizboyy

Read the complete lyrics to "Lovinjitis (Remix)" by Wizboyy from the album "Change Over". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Non-Music.

"Lovinjitis (Remix)" is performed by Wizboyy. from the album "Change Over" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Lovinjitis (Remix)", explore more songs by Wizboyy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Wizboyy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Lovinjitis (Remix)" is credited to Wizboyy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Lovinjitis (Remix)" appears on "Change Over".

Visit the Wizboyy artist page at /artist/wizboyy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.