Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Non-Stop Lyrics by Terri

2019

Yea
Ah, Na this back wey shake dey ginger me oh
For my money, Erima keep dancing for me oh
Bang de de den den den like speed darli oh
She dey call me on the phone, put me in the zone
She dey ginger me oh


Gbedu go play non-stop eh
We go party non-stop eh
Ama jaye nonstop eh
Kon dey shayo non-stop ah

Gbedu go play non-stop eh
We go party non-stop eh
Ama jaye nonstop eh
Kon dey shayo non-stop ah


If you shake body oh
Oh oh oh
I go spray money oh
Oh oh oh
Hmm eh oh

I no go let bad man to hinder me oh
Bang de de den den den
Erima please dance for me oh
Ohh, I ready go anytime ring-ring
Answer me oh
Emi de lo’wo low omo girl ginger me oh


Gbedu go play non-stop eh
We go party non-stop eh
Ama jaye nonstop eh
Kon dey shayo non-stop ah

Gbedu go play non-stop eh
We go party non-stop eh
Ama jaye nonstop eh
Kon dey shayo non-stop ah


If you shake body oh
Oh oh oh
I go spray money oh
Oh oh oh


Wetin them talk e no matter oh
(Matter oh yea yea)
Iwo sha ma jo no go bother oh
Bother oh ye ye
Oya oya dance awilo make you just dey go
Make you weigh like kilo
Na you dey choco my milo
Take it down for me, Ah biko


Gbedu go play non-stop eh
We go party non-stop eh
Ama jaye nonstop eh
Kon dey shayo non-stop ah

Gbedu go play non-stop eh
We go party non-stop eh
Ama jaye nonstop eh
Kon dey shayo non-stop ah

Ko si enikan
After you Ko si enikan
Baby ko funmi tan
I swear I no hold
Please ma dull
Credits

About “Non-Stop” by Terri

Read the complete lyrics to "Non-Stop" by Terri in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats.

"Non-Stop" is performed by Terri. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Non-Stop", explore more songs by Terri using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Terri · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Non-Stop" is credited to Terri. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Non-Stop" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Terri artist page at /artist/terri for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.