Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Parental Endorsement Lyrics by Terry G

Terry G.zuz

0

I can never forget eh
Mama
Ati puf toffy eh
Papa
Wetin you do for me eh
Papa
No be felele felele
Papa
I can never forget eh
Mama n
Aya eh
My papa
Wetin you do me eh
No be felele felele
My papa
Chai
Oh wey mummy eh eh eh
Daddy eh eh
I thank you oh
Oya now
This true feelings is the feelings
My mama showed me
Chai she dey run helter skelter
To make sure sey everyday omo me I feed
Even sey we dey stay for face me I face you
Chai wey we dey chop rice with no stew
Se still dey make us dey feel good
She tell me sey very soon na we go rule
Mummy eh
Daddy eh
Me I thank you eh
For the sweet message
See me eh as I dey eh
Omo me I do it with witness eh
I can never forget eh
Mama
Ati puf toffy eh
Papa
Wetin you do for me eh
Papa
No be felele felele
Papa
I can never forget eh
Mama
Aya eh
My papa
Wetin you do me eh
No be felele felele
My papa
Chai
I dey confess to you my baba
I’ll place no one above you
No other ye
Iya ni wura
Iya ko se fowo ra
O gbemi loyun fun osu mesan
Titi mo fi de aye o
Am missing you that’s why praising
You for your love and your care
You went everywhere
You did everything
Just to make sure I was fine
Everybody say sweet mother
Sweet mother
My super mother
My super mother
I can never forget
Mama
Ati puf toffy eh
Papa
Wetin you do for me eh
Papa
No be felele felele
Papa
I can never forget eh
Mama
Aya eh
My papa
Wetin you do me eh
No be felele felele
My papa
Chai
I remember all days mummy daddy
Tell me iis gonna be fine
So tey for redeem all the praises
Omo see as we shine
No now we keeping up town
How we shining up now
I gat to thank you you
Cos you make me me
What we be
Iya mi ni
Iya mi ni o
Baba mi ni
Baba mi ni o
There is no one like you
See see see
There is no one like you
You are the only reason why
I want to go fine
Cos nobody can be like my mother
Baby
I can never forget
Mama
Ati puf toffy eh
Papa
Wetin you do for me eh
Papa
No be felele felele
Papa
I can never forget eh
Mama
Aya eh
My papa
Wetin you do me eh
No be felele felele
My papa
Chai
My mama
You always be my help
Terry g
Terry g
Terry g
Terry g
Terry g
D money say so
*** on the mix
Aburo ginjah
Credits

About “Parental Endorsement” by Terry G

Read the complete lyrics to "Parental Endorsement" by Terry G from the album "Terry G.zuz". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Parental Endorsement" is performed by Terry G. from the album "Terry G.zuz" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Parental Endorsement", explore more songs by Terry G using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Terry G · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Parental Endorsement" is credited to Terry G. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Parental Endorsement" appears on "Terry G.zuz".

Visit the Terry G artist page at /artist/terry-g for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.