Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Àshe Lyrics by Thebeekillz

2023

Shubidobedo tah tah rah
Nah nah nah
Yeah veah
TheBeeKillz Fi Di Girls Dem
TheBeeKillz Be The Name 00o
Yeahhh
Me I No Go Fall Yakata
All The Bad Things Wey Dem Wish Me
No Fit Work For On My Head O
Me I Keep Going
Cos I Believe Say Baba God Dey For Me Mumsie Be Dey Tell Me Say
She Dey Do Night & Day Fasting For My Head O
Say Say Say Say
Pe Ninu Ofin Ninu Olaa Lomo Pandoro N Gbo Si
Many Many People Think Say Me I Be Mumu
Me I No Be Mugu
Me I No Be Maga
Me I Know Wetin I Dey Do For Lifе 0000
I Fit Nuh Dey Do Like Say Me I Sabi Sabi
Ayе Kala Gan Wan Le So e Di Zombie
Anything You Do Make You Keep Am On Low
Low Low
Make Dem No Go Chop You Like Suva &
Barbecue
Ori Mi Ma Ma Gba Àbòdê Àse
Isèdá Mi Ja Fun Mi Ase Ase
Ori Mi Ma Gba Abòdè Àse
¡sèdá Mi Ja Fun Mi Ase Ase
Eledá Mi Ma Ma Gba Abode Ase
Ori Mi Gbemi De Ibi Ire Ase Ase
Iseda Mi Ma Ma Gba Abode Ase
Ki Esu Ma Se Mi Ma Se Ise Owó mi Ase Ase
Failure no go come my way
Sapa no go tie me down my brother
Anything I do I go prosper
Ti ba wuko laye won ma jo si
Ení Pe Orí Mí Nibi Ki Wan Ma Té Si
A Ò Ní Dé Bá Wan Tí Wän Bá ni A o Ni Dé O
Eni Bafé Mú Eni Öla Ni Wan Ma mu
Laye Wan O Le Ri Mi Mu
Wan O Le Rími Gbe Se
Baba Show Wan Shege Shege Banza
Ki Awon Tèmi Rimi Ki Wan Ma Ri Idunnu Ati Iyonu
Olorun Oba Laye Nbi
Anywhere I Go Ki Ire Je Temi
Anywhere I Go Ki Aanu Jé Tèmi
Anywhere I Be Ki Ire Wá Mi Ri
Ki Ówó Wolé Mi Ki óla Wo Le Mi
Ori Mi Ma Ma Gba Àbòdê Àse
Isèdá Mi Ja Fun Mi Ase Ase
Ori Mi Ma Gba Abòdè Àse
¡sèdá Mi Ja Fun Mi Ase Ase
Eledá Mi Ma Ma Gba Abode Ase
Ori Mi Gbemi De Ibi Ire Ase Ase
Iseda Mi Ma Ma Gba Abode Ase
Ki Esu Ma Se Mi Ma Se Ise Owó mi Ase Ase

About “Àshe” by Thebeekillz

Read the complete lyrics to "Àshe" by Thebeekillz in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Àshe" is performed by Thebeekillz. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Àshe", explore more songs by Thebeekillz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Thebeekillz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Àshe" is credited to Thebeekillz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Àshe" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Thebeekillz artist page at /artist/thebeekillz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.