Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Jehovah Lyrics by Thebeekillz

Jehovah

2023

Oh yeah
Yeah yeah
Oh noooo
Oh yeah
Shubidobedo tada a
Many many things to ti sele
Plenty plenty things weh dun happen
Man still living and surviving
Omolomo still Deh grind hard ooo
Me I believe say everything go soft
Kirakita mi ko le ja sasan ooo
Ilakaka mi ko le lofo
Dem be want make e spoil
Omo won mofo
Steady grinding for the money no be crime
Kowo Wole Dede
Omo no be sin
Sapa make you jakpa
Poverty runaway me I nuh wan see you again
Cos nobody go Dey if the sapa Dey use you Dey play
Poor man nuh Deh gеt plenty friends
Oyo, O.Y.O you go deh
Front and back nobody go dеh
Jehovah Jehovah
Everyday me hustle father bless my hustle now
Jehovah Jehovah
Every night and day me hustle no rest
Jehovah Jehovah
Plenty people see my throwback tell me otipe
Jehovah Jehovah
Baba loke make you answer me
Sometimes me I go Dey sleep for night
E go be like say dem Dey play football for my head
Wetin I fit do na to look up to God
Me I nuh buy anything for them market oo
Billion dollar dreams no be crime
Billion dollar dreams no be sin i go get am ooo
You can never stop the ocean flow
Afi aila ojo bojo ba la ma la
It’s a cold world, God be my cardigan
The world is war Kabul Afghanistan
Everything weh you see weh deh shine nuh be gold
Many people deh weh deh live on code
Omo ogbon
Observation matters
Money gon matter, Money stop nonsense
Me I nuh need tell you, this na the things weh you know lati aye 1
Jehovah Jehovah
Everyday me hustle father bless my hustle now
Jehovah Jehovah
Every night and day me hustle no rest
Jehovah Jehovah
Plenty people see my throwback tell me otipe
Jehovah Jehovah
Baba loke make you answer me
Shubidubidu ta da
Oluwathebee
Oluwadoyinsola mi ooo
Thebeekillz
Oluwatosin
Thebeekillz pon d game
Holy michael wa loda re
Holy Gabriel wa loda re
Elohim
I say adonai
Holy michael wa Loda re oo

About “Jehovah” by Thebeekillz

Read the complete lyrics to "Jehovah" by Thebeekillz from the album "Jehovah" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Jehovah" is performed by Thebeekillz. from the album "Jehovah" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Jehovah", explore more songs by Thebeekillz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Thebeekillz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Jehovah" is credited to Thebeekillz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Jehovah" appears on "Jehovah" in 2023.

Visit the Thebeekillz artist page at /artist/thebeekillz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.