Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Bride Lyrics by Warmkid

Agege Anthem

2024

The drip bad girl wey dey call me babe
She dey come visit spend 30 days
She dey mostly come during holidays
We dey go outing almost everyday
We dey watch movies from night till day
She dey cook me food and bake me cake
And we dey play out door games from day to day
Girl you know me sef I no fit go away

Cause without your veil you go kill person
With your hijab and your cool dressing
If you come my house you go learn lesson
I need your love I no need stressing

Without your veil you go kill person
With your hijab and your cool drеssing
If you come my house you go learn lеsson
Come to me when it's raining

So baby baby come my side
Na you I want make you be my bride (be my bride)
I need your love and i need your time
Baby baby come my side (my side)
No bad energy wey fit break our tie
Make bad mind no go block your shine
Baby baby come my side
Na you I want make you be my bride

Tho amma playboy but am willing to stay with you
Mhi nah fii I no lie I see my all in you oh
Sisi Diva, me I don fall for you oh (you oh)

But 2 seconds you don change mood
If you Dey find money I go see through
Make you know say my love for you na true
And me I come here to play you

Cause iwó lòn ma gbè mhi trabaye
Nepa no dey no case I dey
Ain’t no man fit to take your place
If you need me i’m one call away

Iwó lòn ma gbè mhi trabaye
Nepa no dey no case I dey
Ain’t no man fit to take your place
If you need me i’m one call away

So baby baby come my side (come my side)
Na you I want make you be my bride (be my bride)
I need your love and i need your time (your time)
Baby baby come my side (my side)
No bad energy wey fit break our tie
Make bad mind no go block your shine
Baby baby come my side
Na you I want make you be my bride

Oh baby baby come my side (come my side)
Na you I want make you be my bride (be my bride)
I need your love and i need your time (your time)
Baby baby come my side (my side)
No bad energy wey fit break our tie
Make bad mind no go block your shine
Baby baby come my side
Na you I want make you be my bride
Credits

About “Bride” by Warmkid

Read the complete lyrics to "Bride" by Warmkid from the album "Agege Anthem" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Bride" is performed by Warmkid. from the album "Agege Anthem" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Bride", explore more songs by Warmkid using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Warmkid · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Bride" is credited to Warmkid. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Bride" appears on "Agege Anthem" in 2024.

Visit the Warmkid artist page at /artist/warmkid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.