Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Rich Lyrics by Warmkid

Agege Anthem

2024

Xeno Star

Them dey ask me say shay I don resign
Them dey tell me say shay I enter shrine (ye)
Them dey tell me say why I no dey vibe
Them dey tell me say I too dey proud
Before you say shit just hear my lines
I just want cash and I just want shine
All my gees lock up when I no get dime
So sorry my bro that's now my style

But I no wicked I no get bad mind
I get knowledge wey define mankind
I just need pays na wetin mе I dey find
See this big big bag don dey make us mad

I no wickеd I no get bad mind
I get knowledge wey define mankind
I just need pays na wetin me I dey find
So 24/7 me I just dey grind

Cause I want rich I no want poor
I no want text I no want call
I want rich I no want poor
I no want friends I no want talk
I want rich I no want poor
I no want text I no want call
I want rich I no want poor
I no want friends I no want talk

So if you see me outside me I no fit smile (lie lie)
I go just move leave you I no dey shy
Cause na only funds na him dey my mind
See the journey still long as we just dey start
But I no fit stop cause I don walk miles
So many badman make leave my yard
So blessings go dey come and I go dey make my cash (make my cash)
Cause i just want cash and I just want shine

But I no wicked I no get bad mind
I get knowledge wey define mankind
I just need pays na wetin me I dey find
See this big big bag don dey make us mad

I no wicked I no get bad mind
I get knowledge wey define mankind
I just need pays na wetin me I dey find
So 24/7 me I just dey grind

Cause I want rich I no want poor
I no want text I no want call
I want rich I no want poor
I no want friends I no want talk
I want rich I no want poor
I no want text I no want call
I want rich I no want poor
I no want friends I no want talk

But I no wicked I no get bad mind
I get knowledge wey define mankind
I just need pays na wetin me I dey find
See this big big bag don dey make us mad

I no wicked I no get bad mind
I get knowledge wey define mankind
I just need pays na wetin me I dey find
So 24/7 me I just dey grind

Cause I want rich I no want poor
I no want text I no want call
I want rich I no want poor
I no want friends I no want talk
I want rich I no want poor
I no want text I no want call
I want rich I no want poor
I no want friends I no want talk

I want rich I no want poor
I no want text I no want call
I want rich I no want poor
I no want friends I no want talk
I want rich I no want poor
I no want text I no want call
I want rich I no want poor
I no want friends I no want talk

So many badman make leave my yard
So blessings go dey come and I go dey make my cash
Cause i just want cash and I just want shine
Xeno Starr
Credits

About “Rich” by Warmkid

Read the complete lyrics to "Rich" by Warmkid from the album "Agege Anthem" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Rich" is performed by Warmkid. from the album "Agege Anthem" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Rich", explore more songs by Warmkid using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Warmkid · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Rich" is credited to Warmkid. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Rich" appears on "Agege Anthem" in 2024.

Visit the Warmkid artist page at /artist/warmkid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.