Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Pray Lyrics by Wizkid

Morayo

2024

[Verse 1]
Ọmọ, na long thing
You see, I no fit tell you everything I don see
Remember time when the money no dey come quick?
All of a sudden, see as dem dey rush me
I pray to God say my matter no go lost key
Back to the dungeon, make I tell you something
No be say I never suffer for this country
But at the same time, sapa no go touch me

[Pre-Chorus]
So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue (Gen, gen)
When I gеt nothing but the vibes and my crew (Oh, no)
And all thе lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wondering why we can never lose (Oh, oh)
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you"

[Chorus]
Àigbọ́fá là n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

[Post-Chorus]
Yeah, ko de ṣe dán dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe dán dán
Every day, say na blessing
Ọmọ, awa jẹ ló
We elevate 'til the sun up

[Verse 2]
Year 2011
Lil' Prince move to a whole 'nother level
Starboy Wizzy, I been known from the get-go
Never forget, oh, I no be your set, oh
So, when you see me, drive by (Drive by)
I no dey let opportunity pass by (Pass by)
Na double six if na God throw dice (Throw dice)
Ka ṣa ma gb'àdúrà, ká má prosper

[Pre-Chorus]
So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue (Gen, gen)
When I get nothing but the vibes and my crew (Oh, no)
And all the lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wondering why we can never lose (Oh, oh)
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you"

[Chorus]
Àigbọ́fá là n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

[Post-Chorus]
Yeah, ko de ṣe dán dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe dán dán
Every day, say na blessing
Ọmọ, àwa jẹ ló
We elevate 'til the sun up
Credits

About “Pray” by Wizkid

Read the complete lyrics to "Pray" by Wizkid from the album "Morayo" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afro R&B, Yoruba, Nigerian Pidgin.

"Pray" is performed by Wizkid. from the album "Morayo" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pray", explore more songs by Wizkid using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Wizkid · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pray" is credited to Wizkid. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Pray" appears on "Morayo" in 2024.

Visit the Wizkid artist page at /artist/wizkid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.