Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Talk Lyrics by Wizkid

Afrobeats Chill Mix 002 (Gidi Vibez)

2013

[Intro: Wizkid]
Oh yes!
Welcome, class is in session
Professor Wizzy baby about to tell you how to do your thing

[Chorus: Wizkid]
Say when I move to the left dem go talk (ahn ahn)
Say when I move to the right dem go talk (ahn ahn)
I say anything I do dem go talk (ahn ahn)
Abeg leave story dem go talk (o na na na na)
I move to right dem go talk (ahn ahn)
Say when I move to the left dem go talk (ahn ahn)
I get Boluwatife dem go talk (ahn ahn)
Abeg leave story dem go talk (o na na na na)

[Verse 1: Wizkid]
They say I'm living in a rush (ahn ahn)
Because I'm driving all around in a Porsche (ahn ahn)
Instagram, Twitter dem go talk (ahn ahn)
Abeg leave story dem go talk (o na na na na)

[Pre-Chorus: Wizkid]
Say dem no see me when I suffer
Say dem no see me see me see me when I suffer (ahn ahn)
Say dem no see me when I hustle
Say dem no see me see me see me when I hustle (oh wey)
Say dem no see me when I suffer
Say dem no see me see me see me when I suffer (ahn ahn)
Say dem no see me when I hustle
Say dem no see me see me see me when I hustle (oh wey)
Say when I pass dem go talk
If I sit down dey drink my shayo dem go talk (oh oh oh oh)
If I pass Mary to my guy dem go talk
Dem see dem no see anything dem go talk (o na na na na)
Make dem leave me make I chop o
Say make I live my life make I ball o (ahn ahn)
Say make I do my thing low key (ah na na na na na na na na)

[Chorus: Wizkid]
Say when I move dem go talk (ahn ahn)
Say I move to the left dem go talk (ahn ahn)
I get Boluwatife dem go talk (ahn ahn)
Abeg leave story dem go talk (ahn ahn)
Anything I do dem go talk (ahn ahn)
Say when I move to the left dem go talk (ahn ahn)
Say when I move to the right dem go talk (ahn ahn)
Abeg leave story dem go talk (o na na na na)

[Verse 2: Wizkid]
Nobody holy, brother
I'm going my way the next one na the border
They're feeling my song all along my brother
I'm doing my own, my brother do you brother
Wait, follow me down I'm the ghetto king
And see all the girls dem wanna follow me
They say Wizzy baby bad so dem follow me
Say anything I do dem go talk (ahn ahn)

[Pre-Chorus: Wizkid]
Say dem no see me when I suffer (ahn ahn)
Say dem no see me see me see me when I suffer (ahn ahn)
Say dem no see me when I hustle
Say dem no see me see me see me when I hustle (oh wey)
Say dem no see me when I suffer
Say dem no see me see me see me when I suffer (ahn ahn)
Say dem no see me when I hustle
Say dem no see me see me see me when I hustle (oh wey)
Say when I pass dem go talk
If I sit down dey drink my shayo dem go talk
If I pass Mary to my guy dem go talk
Dem see dem no see anything dem go talk (o na na na na)
Make dem leave me make I chop o
Say make I live my life make I ball o (ahn ahn)
Say make I do my thing low key (ah na na na na na na na na)
Say when I pass dem go talk
If I sit down dey drink my shayo dem go talk
If I pass Mary to my guy dem go talk
Dem see dem no see anything dem go talk (o na na na na)
Make dem leave me make I chop o
Say make I live my life make I ball o
Say make I do my thing low key (ah na na na na na na na na)
Credits

About “Talk” by Wizkid

Read the complete lyrics to "Talk" by Wizkid from the album "Afrobeats Chill Mix 002 (Gidi Vibez)" in 2013. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Talk" is performed by Wizkid. from the album "Afrobeats Chill Mix 002 (Gidi Vibez)" in 2013 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Talk", explore more songs by Wizkid using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Wizkid · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Talk" is credited to Wizkid. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Talk" appears on "Afrobeats Chill Mix 002 (Gidi Vibez)" in 2013.

Visit the Wizkid artist page at /artist/wizkid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.