Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

OMDD (Our Mumu Don Due) Lyrics by YUNG ROC

Redemption Circle

2019

Oh Why Naija X2
Hook :
Dem dey form politicians
Dem dey run sweet mouth, as e be dem dey for political
Na our money dem dey Flex ooo
Dem no dey share the money reach us
Our eyes Don clear
We no go let dem 'Policheat' us
Policheat us
Our mumu Don Due X8
Verse 1 :
National Cake wey My cut yo
You chop and clean mouth, still dey 'H' yo!
Wetin una think say we do yall
Una no send us, we dey vex yo!
Promise and fail na the game Naaw
Shey we dey win now, abi you want more
No be this time of the year again
We dey see clear Shingaa puo
36 mill in the snakes Belly
Na wetin we dey hear for this color telly
More lie Are Made on the paper daily
If e De vex you mogbono feli feli
Aso Rock Rats Turning Wild Cats
Na wetin we dey hear on the new daily
If e dey vex you mogbono feli feli
Hook :
Verse 2:
Ever since our independence we dey try to rise up
E be like na sleep we dey sleep, we no dey wake up
Oh Lord, abi na Jazz dem dey do us
Abi na mistake wey we do na him dey do us
Abi na fore father's Curses dem dey chase us
Abi na our very present shadows dem dey haunt us
God damn it, then why us
It's so heartbreaking, e dey choke us
From Lagos to Kwara, Port Harcourt to Abia
You mean none is Credible?
Benue to Kogi, Imo to Ebonyi
Damn it's so critical
Yall know we in a hard time
Yall know it's high time to be in prime times
Make you, Stand up to your vision mehn!
Make we kick out all 'Em bad eggs among men!
Hook :
Verse 3:
Na for dying minute dem dey form say dem faithful
Doing things like a giver who is cheerful
Oh! Na (F)Lies full their belle
We Don see these very kinda things Tele Tele
Uh! No gimmicks, the mumu Don Due
No let these 50 kobo thieves fool you
No let these terrible parties use you
Rise up to your feet make you use your sense too
Uh From Lagos to Kwara, Port Harcourt to Abia
You mean none is Credible?
Benue to Kogi, Imo to Ebonyi
Damn it's so critical
Yall know we in a hard time
Yall know it's high time to be in prime times
Make you, Stand up to your vision mehn!
Make we pick out bad eggs from the Basket!
Hook. Fade
Credits

About “OMDD (Our Mumu Don Due)” by YUNG ROC

Read the complete lyrics to "OMDD (Our Mumu Don Due)" by YUNG ROC from the album "Redemption Circle" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"OMDD (Our Mumu Don Due)" is performed by YUNG ROC. from the album "Redemption Circle" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "OMDD (Our Mumu Don Due)", explore more songs by YUNG ROC using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for YUNG ROC · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"OMDD (Our Mumu Don Due)" is credited to YUNG ROC. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"OMDD (Our Mumu Don Due)" appears on "Redemption Circle" in 2019.

Visit the YUNG ROC artist page at /artist/yung-roc for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.