Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ayé Lyrics by Zarion Uti

2018

Shey you dey tell me say all the hustle wey I hustle na for nothing?
Shey you dey tell me say me i no go drive by pushing a button?
Ya ya
Uh woh uh wuh uh woh uh yeah
Yeah yeah yeah yeaah
BRIDGE
Ninu Aye, Aye, mofe l'owo l'ola mofe ko ile
Always working never on a holiday
God punish anybody wey wan farawe x2
CHORUS
Cuz e don tey
E don tey x2
Wey we dey hustle Monday to sunday, sunday, sunday
I dey tell you say my guy e don tey
Verse 1 (Zarion Uti)
Wait, what?
Shey you tell me say, all the hustle wey I hustle na for nothing?
Ah ye!
Shey you dey tell me say me i no go drive by pushing a button?
Ah ah
Shey you dey tell me say me I no go travel round the globe
Prr prr gih!
Shey you dey tell me say..
Infact, Shut up cuz me sef me I don know
Say me I go shine
Water go turn to wine
Cuz me I don dey grind
Fuck that 5 to 9
I swear I put in time
Put my life is on life
Una 419
No be me wey you dey wine
BRIDGE
Ninu Aye, Aye, mofe l'owo l'ola mofe ko ile
Always working never on a holiday
God punish anybody wey wan farawe x2
CHORUS
Cuz e don tey
E don tey x2
Wey we dey hustle Monday to sunday, sunday, sunday
I dey tell you say my guy e don tey
Verse 2 (PhsychoYP)
*YP! young papi no zz*
N'inu aye, aye
Since we been start omo mehn e don tey as i enter hold mic see my people pick race, they be running to the stage
Omo levels don change, n'inu aye, aye
Always in the stud (studio) which one is holiday?
They say i'm always sipping juice omo naso e dey
Oga eh, small story dey
We been looking for the bands, only 19 but i'm tryina buy some land, had to intervene they was tryina change the plan
* SWITCH IT UP* x 2
I told them pay in advance, cuz one day una sef go understand
CHORUS
Cuz e don tey
E don tey x2
Wey we dey hustle Monday to sunday, sunday, sunday
I dey tell you say my guy e don tey
(DEEP VOICE)
E don tey
E don tey
Me i know say my hustle go pay
If e no pay then trouble go dey
Oga that one na story where my money dey?
Credits

About “Ayé” by Zarion Uti

Read the complete lyrics to "Ayé" by Zarion Uti in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap, Afro Trap.

"Ayé" is performed by Zarion Uti. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ayé", explore more songs by Zarion Uti using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Zarion Uti · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ayé" is credited to Zarion Uti. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Ayé" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Zarion Uti artist page at /artist/zarion-uti for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.