Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

PROUD Lyrics by Zarion Uti

My Arahya

2021

Ya ya ya ya
Ya ya ya ya
Ya ya ya ya
Normal (Yeah yeah)
Oh yeah (Minzulode)
Who God don bless
Say no man can curse
They must feel the gbedu omo na by force
I know say one day I go buy the Porsche (Yeah)
I must to n'owo omo it's a must yeah
Cuz I know e sure for me yeah yeah
Say I go make money yeah yeah
Euros pounds dollars omo
I go dey too soji yeah yeah
You go follow shake body yeah yeah
Faridah ati soji yeah yeah
Daddy ati mummy yeah yeah
Them go dey proud of me yeah yeah
Work and grind
Chop and whine
Hustle getti money make you fit chop life
Work and grind
Chop and whine
Hustle make chop make you fit chop life
Work and grind
Chop and whine
Bad girl come here make you dance and whine
If you no dey work you fit to change your life
Abeg make you change your life
See everyday e be grind day
We no care what the time say
All day all night
Hungry man no fit get holiday
Hungry man no fit get holiday
From the ghetto where wey we dey
Wey nobody believe say
We fit make am out
Hungry man no fit get holiday
No forget say na ghetto we dey
Cuz we no come from a london
Now we just dey chill for the london
Sexy lady pull up and whine pon me with your bum bum
Ah we no come from the london
Now we steady chilling in the london
No forget say na ghetto we dey
Hungry man no fit get holiday
Cause I know e sure for me yeah yeah
Say I go make money yeah yeah
Euros pounds dollars omo
I go dey too soji yeah yeah
You go follow shake body yeah yeah
Faridah ati soji yeah yeah
Daddy ati mummy yeah yeah
Them go dey proud of me yeah yeah
Work and grind
Chop and whine
Hustle getti money make you fit chop life
Work and grind
Chop and whine
Hustle make chop make you fit chop life
Work and grind
Chop and whine
Bad girl come here make you dance and whine
If you no dey work you fit to change your life
Abeg make you change your life
Credits

About “PROUD” by Zarion Uti

Read the complete lyrics to "PROUD" by Zarion Uti from the album "My Arahya" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"PROUD" is performed by Zarion Uti. from the album "My Arahya" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "PROUD", explore more songs by Zarion Uti using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Zarion Uti · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"PROUD" is credited to Zarion Uti. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"PROUD" appears on "My Arahya" in 2021.

Visit the Zarion Uti artist page at /artist/zarion-uti for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.