Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

AMABANGA Lyrics by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, Reeplay, FATBOY E, SHAGBA, AGUNNA

NOTHING CHANGED

2024

INTRO (ODUMODUBLVCK)
Yeah
Preeee
Grrrrrrr
Ah
Blvcksheep forever, Blvcksheep for life
Izzgaju till we kpeme, Antiworld Gangstars...(*Pffft*)
Haaaa... Eh Why?
1... 2... 3... Let's Go
PRE-CHORUS (ODUMODUBLVCK & DJ MONO P)
Now i wan party (Olololo)
When i commot from Panti... I free (Olololo)
I dey go, this Antiworld party (Elelelele)
Dj Mono P (Le le le le eh eh ehh)
Elelelele... Olololo
CHORUS (ODUMODUBLVCK)
Men at work e too sure if na my vibe wey dem want make dem put body
(Na we go burst their speakers)
Two meters na the least Lagos to Paris
Look at me... I’m him (Na we dey burn the meters)
Play bet, Play tete (Sure odd)
Any play i go put body
Heavyweight Anaconda... Ama bang her
Antiworld na my own plan B
VERSE (REEPLAY)
No check am... E done go (E done go)
We dey strike dey go like Sango (Sango)
Asuu... No be childs (Okay na)
No be beans Ewa Goyin Mai mai (Ewa goyin mai mai)
I dey... I dey... I dey put body I dey show full face
I dey feel cozy for Ucee space
We dey burst setting... Koti no see trace no way (Fatboy E)
The gang no dey stay one place
VERSE (FATBOY E)
We no dey stay one place Antiwolrd we too dey waka waka
Na from UK we just lap jump on amabanga
Before them been dey form for us but now dem no fit do us yanga
Before you go reach where we dey now you go need taller ladder (Go)
We dey... We dey... We dey grind, we dey work
We dey... We dey chop, E dey show
You think say i go let you overtake me ehn... Make i know (Ehn)
I go bash your car... I go take you off the road
I go run am on code... On a low low low (Ololololo)
CHORUS (ODUMODUBLVCK)
Men at work e too sure if na my vibe wey dem want make dem put body
(Make dem put body o)
Two meters na the least Lagos to Paris
Look at me... I'm him (take a look i'm him)
Play bet, Play tete (Sure odd)
Any play i go put body
Heavyweight Anaconda... Ama bang her
Antiworld na my own plan B
VERSE (SHAGBA)
Money no be problem go ask Sarkodie
Na them been dey ball as E be we done sack them
You dey wait make them sack my set... You go wait die
Which kind stoner wey dey bring only one tie
Shima get toto wey e carry nine lives
So it’s only right that i hit am ten ten times
My ginger is gingered... I'm kpanshing her careless
Like advert for fearless... Omo i can care less (Let's go)
VERSE (AGUNNA)
Banger go gbim gbim gbim gbim (Aye... Gbim gbim)
Sound boy go sing sing sing sing
They be calling on Gustavo say mi call call
Hotline go dey ring ring ring ring
Ear piece dey Ti Ti Ti Ti
Living large make dem call police
Hundred Opps but dem no compete
Ama bang on any tune making money with the man dem (AWG)
CHORUS (ODUMODUBLVCK)
Men at work e too sure if na my vibe wey dem want make dem put body
(Make dem put body o... Ololololo)
Two meters na the least Lagos to Paris
Look at me... I'm him (take a look i'm him)
Play bet, Play tete (Sure odd)
Any play i go put body (i go put body)
Heavyweight Anaconda... Ama bang her
Antiworld na my own plan B (Ololololo)
OUTRO (ODUMODUBLVCK)
Ucee
Now i wan party (Dj Mono P)
When I commot from Panti... i free
I dey go... This Antiworld party (Eeeee)
Premium

About “AMABANGA” by Anti World Gangstars

Read the complete lyrics to "AMABANGA" by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, Reeplay, FATBOY E, SHAGBA, AGUNNA from the album "NOTHING CHANGED" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afro Hip-Hop, Afropop, Afrobeats.

"AMABANGA" is performed by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, Reeplay, FATBOY E, SHAGBA, AGUNNA. from the album "NOTHING CHANGED" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "AMABANGA", explore more songs by Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, Reeplay, FATBOY E, SHAGBA, AGUNNA using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Anti World Gangstars · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"AMABANGA" is credited to Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, Reeplay, FATBOY E, SHAGBA, AGUNNA. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"AMABANGA" appears on "NOTHING CHANGED" in 2024.

Visit the Anti World Gangstars, ODUMODUBLVCK, Reeplay, FATBOY E, SHAGBA, AGUNNA artist page at /artist/anti-world-gangstars for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.