ZERO TO HERO/ AMEBO TWEET Lyrics by Anti World Gangstars, AGUNNA, ODUMODUBLVCK, Reeplay
NOTHING CHANGED
2024
INTRO (ODUMODUBLVCK) Heh heh eh yea yea oh yea yea Yeah... (Recording) PRE-CHORUS (ODUMODUBLVCK) Wetin we Dey do them O... E no too gel (How you take run am... Na for Abj we run am) Dem been dey mess with ANTIWORLD... O my dear (Deh Deh) (Who dey tender who dey beg?... Mago Mago send ur aza come) Anything I talk I go do (Do... Do)... Very well (Well... Well) (When i blow we go show them) Them been dey put us on the side from time (Ah)... Very clear (Clear road)... (Na who dey check?) It is evident (Clear road o oh) CHORUS (AGUNNA) Zero done turn hero Anywhere they turn their head there we dey give them Zero done turn hero Anyi ga kuliko the gate for their system Zero done turn hero (Boy yoi) Plenty moves on deck they cannot see them (Praaaa) Zero done turn hero (Kutu ma buro uban ka) Hapu the haters liguo wo wo wo (Kutu ma buro) VERSE (REEPLAY) Who for know (Who) Say na so the thing go play (Play) Unbelievers (Ehn)... them been yapa where we dey (Ligou wo wo wo) When we start plenty people no been rate us Show promoters... them been feel say them fit take us (How) Till them wake up for hospital them been dey sleep on top bike Sorry o... The price done go up like (Like) Like fuel... Like the jig... Big We go run the matter anyhow e want be PRE-CHORUS (ODUMODUBLVCK) Wetin we Dey do them O... E no too gel (Je je) (How you take run am... Na for Abj we run am) Dem been dey mess with ANTIWORLD... O my dear (Deh Deh) (Who dey tender who dey beg?... Mago Mago send ur aza come) Anything I talk I go do (Do... Do)... Very well (Well... Well) (When i blow we go show them... Boy yoi) Them been dey put us on the side from time (Ah)... Very clear (Clear road... Na who dey check?) It is evident (Clear road o oh) CHORUS (AGUNNA) Zero done turn hero Anywhere they turn their head there we dey give them Zero done turn hero (Boy) Anyi ga kuliko the gate for their system Zero done turn hero (Who) Plenty moves on deck they cannot see them Zero done turn hero (We) Hapu the haters ligo wo wo wo (Mizzle) INTRO (AGUNNA) Oh Biko Oh no no (Ohh no no no ooo) Oh no no Keep my name out your mouth e o (44) CHORUS (ODUMODUBLVCK) Amebo think, Amebo type Amebo tweet, Amebo post If your mind no strong Amebo talk Fuck you up, bring my gun Amebo think (think think), Amebo type (type type) Amebo tweet (tweet tweet), Amebo post (to to) If your mind no strong (OdumoduBlvck) Amebo talk Fuck you up (yeah), bring my gun VERSE (ODUMODUBLVCK) With their 5mb na okpata full their mouth (cap) Check their kapa na zero for bank account (scrap) Who Dey Who Dey cap on top my name (dogs) One on one... I go give you my loca Even when I'm on vacate (Today na today) I go pam my kala Emeka Ike (Oh biko) Derico nwamama Odumodu omo na you Dey reign (Oh no no) Patty o gimme Melody make I tackle the pain (Keep my name out you mouth e o) HOOK (AGUNNA) Oh Biko (Oh no no no ooo) Oh no no (Oh ooo) Blvcksheep forever, Blvcksheep for life, Izzgaju till we kpeme Antiworld Gangstars you get me, Odumodublvck (Oh no no oooo) Keep my name out your mouth e o BRIDGE (ODUMODUBLVCK) As you me so... (so) Eledumare bless my own As you me so oh o (yeah) Eledumare bless my soul o (Can i talk) Bless my soul Eledumare bless my own o (Can i talk) E done butter my bread (Put that backup there) Eledumare (Let me take it one more time) CHORUS (ODUMODUBLVCK) Amebo think, Amebo type (type type) Amebo tweet (twe twe), Amebo post (To to) If your mind no strong Amebo talk Fuck you up, bring my gun Amebo think (think think), Amebo type (type type) Amebo tweet (tweet tweet), Amebo post (to to) If your mind no strong o... Amebo talk Fuck you up (Ree), bring my... (play) VERSE (REEPLAY) You no fit to curse who baba God bless No be on top my head you go dey ease your stress I dey pop, you Dey vex, twitter fingers on the net On the world wide web... Real life you go collect Gbeboru tatafo olofofo carry Dey go ah! They no want make I dey flourish I no send they papa tho I dey live my life how I want, how I like No be fight, If na vibe come my side make we vibe We Dey flex for my side we no get time for banter We just lap from Asaba Trillo don knack us banger Dan ubanka for their back forget my dagger (Fuck her... Fuck her) Fuck her tromo tanka CHORUS (ODUMODUBLVCK) Amebo think, Amebo type Amebo tweet, Amebo post If your mind no strong Amebo talk Fuck you up, bring my gun Amebo think (think), Amebo type (type) Amebo tweet (tweet), Amebo post (to to) If your mind no strong o... Amebo talk Fuck you up, bring my gun HOOK (AGUNNA) Oh Biko (Ohh no no no ooohh) Oh no no (Ohh no no ooo) Oh no no Keep my name out your mouth e o OUTRO (ODUMODUBLVCK) Ahh (Premium) Ehhhh heh Keep that your mouth Closed
About “ZERO TO HERO/ AMEBO TWEET” by Anti World Gangstars
Read the complete lyrics to "ZERO TO HERO/ AMEBO TWEET" by Anti World Gangstars, AGUNNA, ODUMODUBLVCK, Reeplay from the album "NOTHING CHANGED" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afro Hip-Hop, Rap, Afropop.
"ZERO TO HERO/ AMEBO TWEET" is performed by Anti World Gangstars, AGUNNA, ODUMODUBLVCK, Reeplay. from the album "NOTHING CHANGED" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL.
Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data.
If you enjoy "ZERO TO HERO/ AMEBO TWEET", explore more songs by Anti World Gangstars, AGUNNA, ODUMODUBLVCK, Reeplay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.
"ZERO TO HERO/ AMEBO TWEET" is credited to Anti World Gangstars, AGUNNA, ODUMODUBLVCK, Reeplay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.
"ZERO TO HERO/ AMEBO TWEET" appears on "NOTHING CHANGED" in 2024.
Visit the Anti World Gangstars, AGUNNA, ODUMODUBLVCK, Reeplay artist page at /artist/anti-world-gangstars for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.