Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Yafun Yafun Lyrics by Ajebo Hustlers

Kpos Lifestyle, Vol. 1

2021

[Intro]
Ehen
Oh no no no no no no no
[Verse 1]
Reminiscing on the night you gave me gently
Taichi on the bed you gave me jet li
Girl i really want to tell you cause i can see
Na angle 90 wey you give me girl i can’t think nah
In my mind baby girl you’re long gone
When i miss you then you should know that i’m
Bored, bored
You dey killi me slow
Lowww
Low wu wu wu wu
I was searching for love unfortunately
You made your way to my head
You wan dissect me
Lure me down to your heart
You wan arrest me
Spite me up to the core indirеctly
All i gave you was love so why you hate mе
Push badman to the floor you wan sedate me
Someone come through the door
Somebody save me
Oh no no no no no
[Chorus]
I ge gbum madu
Tinuke i ge gbum madu
If we marry i go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff wetin happen
I ge gbum madu
Tinuke i ge gbum madu
If we marry i go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff wetin happen
[Verse 2]
Tolani you see eh
You dey make me reminisce like ibile
Those days she dey tell me to fimile
If you know how e dey be eh
I was ready to enter kiri kiri eh
Till i find out say na triangular compass the
Barney give me eh
Ela
She dey form activity but she dey chop eba
She dey tell me no be beans and if it’s not ewa
She’s like whatever
I’m like sera sera
She’s fine o fuwa sewa
[Chorus]
I ge gbum madu
Tinuke i ge gbum madu
If we marry i go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff wetin happen
I ge gbum madu
Tinuke i ge gbum madu
If we marry i go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff wetin happen
[Verse 3]
She dey put me for sukus
She dey use me catch cruise
Abi na wetin she smoke or she booze
When dey make her she dey snooze
On a manchi wey doings dey ooze
Them been tell me say the barney loose
Tinuke i want to know where you’re going when
You’re out the door
Would you pick the phone when i dey call
Girlie i want to know
No dey dull me girlie give me love
No dull e give me some more
[Chorus]
I ge gbum madu
Tinuke i ge gbum madu
If we marry i go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff wetin happen
I ge gbum madu
Tinuke i ge gbum madu
If we marry i go do magun
Your problem yafun yafun
The wahala yafun yafun
Wan make man kpuff wetin happen

About “Yafun Yafun” by Ajebo Hustlers

Read the complete lyrics to "Yafun Yafun" by Ajebo Hustlers from the album "Kpos Lifestyle, Vol. 1 " in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigeria, Pop.

"Yafun Yafun" is performed by Ajebo Hustlers. from the album "Kpos Lifestyle, Vol. 1 " in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Yafun Yafun", explore more songs by Ajebo Hustlers using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ajebo Hustlers · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Yafun Yafun" is credited to Ajebo Hustlers. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Yafun Yafun" appears on "Kpos Lifestyle, Vol. 1 " in 2021.

Visit the Ajebo Hustlers artist page at /artist/ajebo-hustlers for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.