Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Baska Lyrics by Boyyblink

Optimistic EP (Boyyblink Album)

2022

INTRO:
Ewi
Kilaboy kilode na
Smartval kilode na
Halla Mah Name You Know!
Woo
VERSE 1:
See me see trouble
Omo see level
Wetin dey sup o
E do happen o
For we Naija mo
People dey run o
Up and down o
Everyday o
Mama dey suffer
Papa dey para
Children dey manya
Me i dey Halla
HOOK:
Mama dey suffer
Papa dey para
Children dey manya
Me i dey Halla
CHORUS:
Oya Baska, scatter
Shey na fire for fire yeah
Baska, scatter
Shey na fire for fire (*2)
BRAKE:
Ewi
Kilaboy kilode
VERSE 2:
When I'm walking with my leggediz (Bеnz)
All the people dеmma hailing me (Benz)
I fast pass all the Mercedes (Benz)
I fast pass all the Mercedes (Benz) *2
This one no be vibe and shayo
Nobody fit control
I no get time for Caro
Leave me make i dey my own o
HOOK:
Mama dey suffer
Papa dey para
Children dey manya
Me i dey Halla
CHORUS:
Oya Baska, scatter
Shey na fire for fire yeah
Baska, scatter
Shey na fire for fire (*2)
Shey na fire for fire
Shey na fire for fire
DJ SMARTVAL JINGLE (OUTRO):
Eyo it's Boyyblink and I'm chilling right hee with the man on the wheels on steel "Dj Smartval" keep it locked mehn, Halla Mah Name You Know Praaa!
Smartval o baby!
Credits

About “Baska” by Boyyblink

Read the complete lyrics to "Baska" by Boyyblink from the album "Optimistic EP (Boyyblink Album)" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Baska" is performed by Boyyblink. from the album "Optimistic EP (Boyyblink Album)" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Baska", explore more songs by Boyyblink using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Boyyblink · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Baska" is credited to Boyyblink. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Baska" appears on "Optimistic EP (Boyyblink Album)" in 2022.

Visit the Boyyblink artist page at /artist/boyyblink for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.