Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Boyyblink Sco (Gyration) Lyrics by Boyyblink

Boyyblink Sco EP (Boyyblink Album)

2021

INTRO
Oh...........hey
Na new one iye
This one na new one iye, ehey, ehey...ehey...aha aha..
CHORUS
Step ina the place nna
(Boyyblink Sco)
Everybody dema shout iyo....
(Boyyblink Sco)
Dem feeling the swag nna
(Boyyblink Sco)
As i put dem on a bass iyo....
(Boyyblink Sco)
Dem feeling the anointing
(Boyyblink Sco)
As i put dem on a long thing
(Boyyblink Sco)
Oya Oya DJ show dem o
(Boyyblink Sco)
Oya Oya make I give dem oh....
My God is good o
(He's good o ehey..)
My God is Fine o
(He's fine o ehey..)
Him don butter my life o
(My life o ehey..)
So makе you put up your dancing shoes
Make you no go dey do juju hеy (*2)
SOLO
E don tey, e don tey
Wey the boys don dey suffer, no food to chop everyday na pure water
E don tey, e don tey
Na who be the thief
Na who be the fool and na who be the maga?
E don tey, e don tey
Omo omo come see wahala, who be the viper and who be the snipper?
E don tey, e don tey
For we Naija hey people dey suffer
So i say kudos to the DJs wey dey play our music and they make am dey trend o (kudos to the DJs)
Ehey ehey..so I say
Kudos to the fans dem wey dey listen our music and dey give us the rank o. (Kudos to the fans them)
Oya everybody oya, oya sing say
CHORUS
Step inna the place nna
(Boyyblink Sco)
Everybody dema shout iyo..
(Boyyblink Sco)
Dem feeling the swag nna
(Boyyblink Sco)
As i put dem on a bass iyo...
(Boyyblink Sco)
Dem feeling the anointing
(Boyyblink Sco)
As i put dem on a long thing
(Boyyblink Sco)
Oya, oya DJ show dem o
(Boyyblink Sco)
Oya, oya make I give dem o..
(Boyyblink Sco)
My God is good o
(He's good o ehey..)
My God is fine o
(He's fine o ehey..)
Him don butter my life o
(My life o ehey..)
So make you put up your dancing shoes
Make you no go dey do juju hey
Credits

About “Boyyblink Sco (Gyration)” by Boyyblink

Read the complete lyrics to "Boyyblink Sco (Gyration)" by Boyyblink from the album "Boyyblink Sco EP (Boyyblink Album)" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Boyyblink Sco (Gyration)" is performed by Boyyblink. from the album "Boyyblink Sco EP (Boyyblink Album)" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Boyyblink Sco (Gyration)", explore more songs by Boyyblink using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Boyyblink · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Boyyblink Sco (Gyration)" is credited to Boyyblink. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Boyyblink Sco (Gyration)" appears on "Boyyblink Sco EP (Boyyblink Album)" in 2021.

Visit the Boyyblink artist page at /artist/boyyblink for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.