Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Believe Lyrics by Boyyblink

19 EP (Boyyblink Album)

2021

INTRO
Ha ha ha ha ha
Hey hey
Boyyblinka, Boyyblink Sco
Halla mah name you know
Ha!
VERSE 1
Hello Sisi
Why you dey shy say you no get money
Hello mummy
Why you dey cry say you no get shi shi
Hello daddy
Why you dey cry say you you no get pikin
Just believe in God iyo and believe in yourself
Hello bobo o
Why you dey vex say you no get work iyo
Hello brother o
Why you dey vex say you no get wife iyo
Hello sister o
Why you dey vex say you no get boo iyo
Just believe in God iyo and believe in beliеve in yourself
Hey hеy hey
CHORUS
Hello Sisi o
Hello Sisi o
Hello Sisi...
Hello mummy o
Hello mummy o
Hello mummy...
Hello daddy o
Hello daddy o
Hello daddy...
Just believe in God iyo and believe in yourself
VERSE 2
How e dey be..
Dem say na when man e work na man go chop
Shey you dey see..
But how monkey go work and baboon dey chop
For overseas
Politicians dey chop
We citizens dey suffer
Just believe in God iyo and believe in yourself hey!
Some people don die in vein
Some people dey work no pay
Some people don run away
We dey pray for peace to reign
Na which kind life we dey live so
Pray for peace to release o
Some people sef don mad o
Some people sef don kolo
CHORUS
Hello Sisi o
Hello Sisi o
Hello sisi...
Hello mummy o
Hello mummy o
Hello mummy...
Hello daddy o
Hello daddy o
Hello daddy...
Just believe in God iyo and believe in yourself
VERSE 3
See me so (see me so)
As i dey o (as I dey o)
See me so (we me so)
As i dey o (as i dey o)
I say see me so (see me so)
As i dey o (as i dey o)
I believe in God iyo and i believe in myself hey hey hey
CHORUS
Hello Sisi o
Hello Sisi o
Hello Sisi..
Hello mummy o
Hello mummy o
Hello mummy..
Hello daddy o
Hello daddy o
Hello daddy..
Just believe in God iyo and believe in yourself
Credits

About “Believe” by Boyyblink

Read the complete lyrics to "Believe" by Boyyblink from the album "19 EP (Boyyblink Album)" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Believe" is performed by Boyyblink. from the album "19 EP (Boyyblink Album)" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Believe", explore more songs by Boyyblink using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Boyyblink · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Believe" is credited to Boyyblink. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Believe" appears on "19 EP (Boyyblink Album)" in 2021.

Visit the Boyyblink artist page at /artist/boyyblink for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.