Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

What You Heard Lyrics by Czah The Dream

The Dream

2022

[Chorus: FlyboyAmaan]
Tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference
So tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference
[Verse One: FlyboyAmaan]
I know too much owo
Make man feel he’s abovе all
Yeah I like your table
I no want makе the table turn
God wey do am for you
Make him sef do am for me join
We all the same oh
Sometimes I feel all alone gan
[Chorus: FlyboyAmaan & Czah The Dream]
Tell me tell me what you heard oh
You know we not different
Different different different
We all the same, no difference
[Verse Two: Czah The Dream]
So many things i dey face
As I dey I just wan dey my way
With no friends just me and my jay
Make I come dey hear music lowkey
Shawty wanna fuck but I gotta keep my mind on my riches
I ain’t got no time for these bitches
Came from a place no love no happy
Came from a place no love no money
Ye
But they say we not different
Just a couple ghetto kids with big plans
But you no get any money to achieve them
I know I can’t die in the trenches
And I know I’m different
Ain’t nobody is like me
Just me CTD
Pull up in a brand new Chevy
Yeah me I know say I different
All these fine girls wanna see the man
And I know say I different
Me I know say I different different
[Chorus: FlyboyAmaan & Czah The Dream]
Tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference
So tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference
[Verse Three: Czah The Dream]
I wanna make money for my fam
Dem laugh me when I said I want a Grammy
Too many things wey dey flash from my mind
Too many stress reason why I take kpoli
Two shot two puff everything don soft
Who is in charge that’s me I’m the boss
We in the ghetto make popo no burst
Give us our daily bread oh my lord
Yeah cause boys gats chop
Everything red boy got no funds
Yet she still dey ask for sub
Why why na omoge wetin sup
Why you come dey do falala
Matter for head like I carry dada
Me I no wan too dey para
Before dem talk say I dey cause palava
I just want to dey my dey
Dey my dey
I just want to roll my jay
And puff my jay
And dey my dey
I just want to dey my dey
I want no stress
[Chorus: FlyboyAmaan & Czah The Dream]
Tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference
So tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference
[Outro: FlyboyAmaan]
I know too much owo
Make man feel he’s above all
Yeah I like your table
I no want make the table turn

About “What You Heard” by Czah The Dream

Read the complete lyrics to "What You Heard" by Czah The Dream from the album "The Dream" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"What You Heard" is performed by Czah The Dream. from the album "The Dream" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "What You Heard", explore more songs by Czah The Dream using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Czah The Dream · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"What You Heard" is credited to Czah The Dream. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"What You Heard" appears on "The Dream" in 2022.

Visit the Czah The Dream artist page at /artist/czah-the-dream for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.