Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ponpon Lyrics by Olamide

UY Scuti

2021

[Pre-Chorus: Olamide & Fave]
La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah
[Chorus: Olamide & Fave]
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam
[Verse 1: Olamide]
I go do you wetin big Sean dey do jhene aiko
I be loving you crazy like I be psycho
The butterfliеs in your tummy no go fly go
Dem no go fit comot even if you do lipo
Girliе you’re the officer, lock me up officer
Be a strict punisher, drag me like you do shisha
See ya fifty litre
Soft semovita
How the skin tight you dey wear take take dey fit am
You dey discombobulate me
With your figure 8
Omo i no dey exaggerate
The way that you’re rotating go dislocate all the bone weh dey for my waist
[Pre-Chorus: Olamide & Fave]
La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any hour
Yeah yeah
[Chorus: Olamide & Fave]
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam
[Verse 2: Fave]
I don’t want no drama
Let me be your boo
What are you into
You cause wahala when you walk into the room
I dey catchy flu
You’re my desire
My holy fire
You be like ini mani moo
You’re my desire and I don’t wanna let you go like
Pam Pam Pam Pam Pam Pam Pam
You’re the only one I swear
Pam Pam Pam Pam Pam Pam
And I will never let you go
[Pre-Chorus: Olamide & Fave]
La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah
[Chorus: Olamide & Fave]
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam
Credits

About “Ponpon” by Olamide

Read the complete lyrics to "Ponpon" by Olamide from the album "UY Scuti" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Ponpon" is performed by Olamide. from the album "UY Scuti" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ponpon", explore more songs by Olamide using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Olamide · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ponpon" is credited to Olamide. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ponpon" appears on "UY Scuti" in 2021.

Visit the Olamide artist page at /artist/olamide for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.