Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Afar Lyrics by Fireboy DML, Olamide

APOLLO

2020

[Verse 1: Fireboy DML]
As you dey see am so
I just dey live life ooo
Make you no go think am o
I no dey find wahala
I just dey go jeje in my zone
I want to think and grow
They want to drink and smoke
My food never done
They want to come close and tiff my stove

[Pre-Chorus: Fireboy DML]
The life I live comes with enemies
I hear my spirit and it's telling me
I gotta be careful
To be careful, always
Make dem dey love me from afar

[Chorus: Fireboy DML]
E pay me o, E pay me o
E pay me o, E pay me o
E pay mе o, E pay me o
Make dem dey love me from afar

E pay me o, e pay me o
E pay me o, e pay me o
E pay me o, e pay me o
Make dem dey love me from afar

[Verse 2: Olamide]
Yeah Babylonian, Pharisees and narcissists
Don't come close that's what the choppa says
I know your insecurities are always hard to play
You can't be on your own
Riding everybody's wave
Why you so two faced
Mehn it's not too late
Imma put you straight
I don't move this way
Won’t sugar coat for a bag full of blueface
Geng geng for life
I don't need new friends
You lads moving mad and no be today
I be wan clear una so probably today
Right time I wrap things for things I have to say
Dont even try to act like you been knew me
Stars don't try to shine they just do it
Deep blue sea and hell I've been through it
Real life champion
God's plan is too much for you ordinary
People still love me

[Pre-Chorus: Fireboy DML]
The life I live comes with enemies
I hear my spirit and it's telling me
I gotta be careful
To be careful, always
Make dem dey love me from afar

[Chorus: Fireboy DML]
E pay me o, E pay me o
E pay me o, E pay me o
E pay me o, E pay me o
Make dem dey love me from afar

E pay me o, e pay me o
E pay me o, e pay me o
E pay me o, e pay me o
Make dem dey love me from afar

About “Afar” by Fireboy DML

Read the complete lyrics to "Afar" by Fireboy DML, Olamide from the album "APOLLO" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigeria, Afrobeats.

"Afar" is performed by Fireboy DML, Olamide. from the album "APOLLO" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Afar", explore more songs by Fireboy DML, Olamide using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Fireboy DML · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Afar" is credited to Fireboy DML, Olamide. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Afar" appears on "APOLLO" in 2020.

Visit the Fireboy DML, Olamide artist page at /artist/fireboy-dml for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.