Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Afro Highlife Lyrics by Fireboy DML

Playboy

2022

[Intro]
Fireboy here so
Yah, yah

[Verse 1]
They no know say we dey around
'Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun
(Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce?
(Ti n ba f'owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around

[Pre-Chorus]
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

[Chorus]
Won ni pe kileleyi?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbе de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wеtin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba

[Verse 2]
See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)

[Pre-Chorus]
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

[Chorus]
Won ni pe kileleyi oh?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Oya give them oh
Arabaribiraba

[Outro]
They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance, dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro

About “Afro Highlife” by Fireboy DML

Read the complete lyrics to "Afro Highlife" by Fireboy DML from the album "Playboy" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Yoruba, Afrobeat, Highlife.

"Afro Highlife" is performed by Fireboy DML. from the album "Playboy" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Afro Highlife", explore more songs by Fireboy DML using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Fireboy DML · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Afro Highlife" is credited to Fireboy DML. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Afro Highlife" appears on "Playboy" in 2022.

Visit the Fireboy DML artist page at /artist/fireboy-dml for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.