Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Ashawo Lyrics by Fireboy DML

Playboy

2022

[Intro]
(Fun—)
(Funkula)

[Verse 1]
Mutumina
Wetin dey prah?
Wetin dey sup oh?
I want to yarn
You too dey prah
You too dey form
Shey make I chop oh before e sha

[Chorus]
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry
And if you cheat on me, no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry
And if you cheat on me, no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry yeah

[Verse 2]
I apologize say I do anything for your back, baby
When I no dey mad, I go shaperly go and come back ehn
No be my fault say I famous oh
Make I no cast for Lagos oh
If the girls e dey call my name I go gbe body oh
Ah ah ah

[Chorus]
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry
And if you cheat on mе, no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry
And if you chеat on me, no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry yeah

[Verse 3]
Wetin I dey find for Fatima wey my Shima no get?
Wetin I dey find for Amaka wey my Shima no get?
No be my fault say I famous oh
Make I no cast for lagos oh
If the girls e dey call my name I go gbe body oh
Ah ah ah

[Chorus]
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry
And if you cheat on me, no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry
And if you cheat on me, no worry
No be my fault oh na shayo
Na all of us be ashawo
If I cheat on you, I'm sorry yeah

[Outro]
Na shayo oh
Na ashawo oh

About “Ashawo” by Fireboy DML

Read the complete lyrics to "Ashawo" by Fireboy DML from the album "Playboy" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigeria, Pop.

"Ashawo" is performed by Fireboy DML. from the album "Playboy" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ashawo", explore more songs by Fireboy DML using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Fireboy DML · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ashawo" is credited to Fireboy DML. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ashawo" appears on "Playboy" in 2022.

Visit the Fireboy DML artist page at /artist/fireboy-dml for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.