Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Audition Lyrics by Froshking

2021

Rocks Beat

Shey na love or business?
Shey na me or na rolex
I won know girl your interest
Shey na really me wey you want first (Froshking)

I hear say you be runs girl
My friends warn me I no hear
You dey tell your friends say you want Benz
And na raba wey you want first

She tell me she wan buy this
She wan pay bills
She wan make i dey pay her salary

Before a kiss
She give me list
She want to start to dey order me

She tеll me she wan buy this
She wan pay bills
Shе wan make i dey pay her salary

Before she gree
She give me list

(You say wetin?)

And I'm like noooo
Shawty I no like your condition
I no want your audition

If you like make you goooo
If you want my attention
You go give me submission

Cos I no fit be your puppet (Hmmmmm)
Girl I no want be your pocket (Uuoooo)

Cos I no fit be your puppet (Hmmmmm)
Girl I no want be your pocket (Uuooooooo)

No be say I no fit to give am money
And no be say I no fit to give am loving
And if to say she no dey do me like corny
I for like to dey dey dey

No be say I no fit to give am money
And no be say I no fit to give am loving
And if to say she no dey do me like corny
I for like to dey dey dey

She tell me she wan buy this
She wan pay bills
She wan make i dey pay her salary

Before a kiss
She give me list
She want to start to dey order me

She tell me she wan buy this
She wan pay bills
She wan make i dey pay her salary

Before she gree
She give me list

(You say wetin?)

And I'm like noooo
Shawty I no like your condition
I no want your audition

If you like make you goooo
If you want my attention
You go give me submission

Cos I no fit be your puppet (Hmmmmm)
Girl I no want be your pocket (Uuoooo)

Cos I no fit be your puppet (Hmmmmm)
Girl I no want be your pocket (Uuooooooo)

No be say I no fit to give am money
And no be say I no fit to give am loving
And if to say she no dey do me like corny
I for like to dey dey dey

Rocks Beat
Credits

About “Audition” by Froshking

Read the complete lyrics to "Audition" by Froshking in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Audition" is performed by Froshking. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Audition", explore more songs by Froshking using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Froshking · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Audition" is credited to Froshking. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Audition" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Froshking artist page at /artist/froshking for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.