Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Guy Like Me Lyrics by Froshking

African Teen

0

Oooo ooo oooh
Oooo ooo ooooh
Oooo ooo ooooh

Amaka give me that one wey you give that guy that day
The way you rush when he calls, i wan make you do me the same way
I just wan make you dey fond of me
Make i make your time dey fun with me

Amaka give me one chance make i treat you like no other way

I know you said you want a guy with the vibe
And you don't think I'm gonna be the guy you go like
But make you try dey with me girl tonight
Make i show you the stuff I'm made, girl a chance


I know you said you want a guy with the vibe
And you don't think I'm gonna bе the guy you go like
But make you try dеy with me girl tonight
Make i show you the stuff I'm made, girl a chance

It's hard to find a Guy like me
Cos all i ever do is try to be like me
I wan make you dey with me
When you see me come around, make you smile at me

It's hard to find a guy like me
Cos all this other guys, them be so not real
Give me a chance I'll be so lovely
You can put me on trial, girl I'm so passing

Abeg e no go tell me noo oo ooh
No go tell me noo oo ooh

E go break my heart like e ooo oo ooh
Like e ooo oo ooh

Abeg e no go tell me noo oo ooh
No go tell me noo oo ooh

E go break my heart like e ooo oo ooh
Like e ooo oo ooh

I say you'll never find a Guy like me
Who's gon rock your world, make it spin merry-go-round ferry's wheel type sh**
One chance that's all I ask
Your love that's all i desire

All them other guys want you but i need you
I'mma hold it down for you, shoot a n**ga for you
You ain't gotta worry bout nothing
Give you all my love, give you all my trust
I'll change your world


I know you said you want a guy with the vibe (Guy with the vibe)
And you don't think I'm gonna be the guy you go like (Guy you go like)
But make you try dey with me girl tonight (Uuu Uuu)
Make i show you the stuff I'm made, girl a chance
(Hmm yeah)

I know you said you want a guy with the vibe (Guy with the vibe)
And you don't think I'm gonna be the guy you go like (Guy you go like)
But make you try dey with me girl tonight (Ooo ooo)
Make i show you the stuff I'm made, girl a chance

It's hard to find a Guy like me
Cos all i ever do is try to be like me
I wan make you dey with me
When you see me come around, make you smile at me

It's hard to find a guy like me
Cos all this other guys, them be so not real
Give me a chance I'll be so lovely
You can put me on trial, girl I'm so passing

Abeg e no go tell me noo oo ooh
No go tell me noo oo ooh

E go break my heart like e ooo oo ooh
Like e ooo oo ooh

Abeg e no go tell me noo oo ooh
No go tell me noo oo ooh

E go break my heart like e ooo oo ooh
Like e ooo oo ooh

(Uuuu uuu uu uu)
(Uuuuu uuu uu uuuu uu)

(Uuuu uuu uu uu)
(Uuuuu uuu uu uuuu uu)
Credits

About “Guy Like Me” by Froshking

Read the complete lyrics to "Guy Like Me" by Froshking from the album "African Teen". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Guy Like Me" is performed by Froshking. from the album "African Teen" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Guy Like Me", explore more songs by Froshking using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Froshking · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Guy Like Me" is credited to Froshking. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Guy Like Me" appears on "African Teen".

Visit the Froshking artist page at /artist/froshking for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.