Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Leave You Lyrics by Froshking

African Teen

0

Uu wee
Rocks Beat
Uu wee
Uu wee
Uu wee
Uu wee
Uu wee
(Chants)
Uu wee
Uu wee
Uu wee
Froshking
Mary Mary
I know you no wan hear my tori tori
But make you give me chance make i do like Johnny Johnny (Drille)
Abeg e no go do me corny corny
I no sabi
But the small wey i talk so, shey you go gree
Cos i no fear, and i no care if them go tell my mommy mommy
Shey you go wait till i make the money (money)
(U say wetin?)
If you like make you pursue me
If you like make you laugh at me
If them like make them distract me
E no reach wetin girl i need
I wan let you know ooo (know ooo)
I wan let you know ooo
Say i no go ever leave you (leave you leave you)
I no go ever leave you (leave you leave you)
Make you try another day
Cos i no go ever leave you (leave you leave you)
(Chants)
Charis Daniel dey here so
(we just be headaching them)
Sister Mary (sister mary)
I don tell you, you no wan hear with your sweet sixteen body
You no get time you wan dey form
You know say i get e money
(U Say what?)
I no fit to play your heart o
No be ball o
I di hot o
Ba nye motor
Ka anyi ga Lagos
I know say you dey trip for me
If you no gree i go disturb you
All of your friends don dey fall for me
Mary o make you no dull me
I gat let you know ooo (know ooo)
I say i need let you know oooo oo yeah
Say i no go ever leave you (leave you leave you)
If you no gree i go disturb you
If you no gree i go disturb you
I no go ever leave you (leave you leave you)
Make you try another day
(if you try another day i still dey here i no dey go)
Cos i no go ever leave you (leave you leave you)
Say i no go ever leave you (leave you leave you)
I no go ever leave you (leave you leave you)
Make you try another day
Cos i no go ever leave you (leave you leave you)
(Chants)
Rocks Beat
Credits

About “Leave You” by Froshking

Read the complete lyrics to "Leave You" by Froshking from the album "African Teen". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Leave You" is performed by Froshking. from the album "African Teen" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Leave You", explore more songs by Froshking using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Froshking · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Leave You" is credited to Froshking. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Leave You" appears on "African Teen".

Visit the Froshking artist page at /artist/froshking for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.