Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Love Up Lyrics by Froshking

2020

Rockz Beat
Froshking dey here also
I don fall o, my baby i don dey love up o
I don fall o, my baby i don dey love up o
Na money be web wey go make you my Mary Jane
But you sef, you know say i no want to castigate
I no go be like dem wey dey want to runaway
And i go fight for love, as long as you be my date
Girlie o, when money dey you go follow my lane
Girlie o, when money come you go call on my phone
Girlie o, when you dey come make you gimme your date
Girlie o, and i no go liе i fit to indicate o
I don fall o, my baby i don dey love up o
I don fall o, my baby i don dey love up o
I don fall o, my baby i don dey love up o
I don fall o, my baby i don dey love up o
Me i no be bad boy
But my style, girl e bad gon
See as they dey lie gon
But baby, biko ma lo fo gon
See the way dem the girl dem dey dance, anytime wey i start to dey sing o
But girl you dey act like e say, all my love wey i show you no send o
Girlie o, when money dey you go follow my lane
Girlie o, when money come you go call on my phone
Girlie o, when you dey come make you gimme your date
Girlie o, and i no go lie i fit to indicate o
I don fall o, my baby i don dey love up o
I don fall o, my baby i don dey love up o
I don fall o, my baby i don dey love up o
I don fall o, my baby i don dey love up o
Just because you fine o, you con dey do me ojoro
Anytime i talk o, you con dey keep me on a low

Credits

About “Love Up” by Froshking

Read the complete lyrics to "Love Up" by Froshking in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats.

"Love Up" is performed by Froshking. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Love Up", explore more songs by Froshking using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Froshking · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Love Up" is credited to Froshking. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Love Up" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Froshking artist page at /artist/froshking for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.