Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Naturally Lyrics by Froshking

0

Rocks Beat

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar

Froshking

How many guys you don kiss since last week e o
How many guys you don dey for their bed e o
Abi them no let you know say me i go know
Oh baby don't lie, oh baby wetin you want you e o

 Upon say i give you money
Upon say i learn how to kiss
Upon say i learn how to be Mr. Romantic

Upon say i dey when you need Upon say na 7 (seven) inches
Upon this you still go dey meet Mr. Lasisi

Oh baby you be cheat o ( Nature, Naturally)
Oh baby you be player  (Nature, Naturally)
Oh no she be liar  (Nature, Naturally)
She no fit to be a lover   (Nature, Naturally)

(Abeg e tell me why o)

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar

I i just wanna, make you be my odo
Make you give me honor

But you you just wanna, just wanna show your colour
But girl i no fit follow

Upon say i give you money
Upon say i learn how to kiss
Upon say i learn how to be Mr. Romantic
(oh baby you be cheat)

Upon say i dey when you need Upon say na 7 (seven) inches
Upon this you still go dey meet Mr. Lasisi

Oh baby you be cheat o ( Nature, Naturally)
Oh baby you be player  (Nature, Naturally)
Oh no she be liar   (Nature, Naturally)
She no fit to be a lover   (Nature, Naturally)

She no fit, she no fit, she no fit be a lover

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar

How many guys you don kiss since last week e o (got me going crazy)
How many guys you don dey for their bed e o

Upon say i give you money (oh yeah)
Upon say i dey when you need (oh no)
You still go dey meet Mr. Lasisi

Oh baby you be cheat o

( Nature, Naturally)
Oh baby you be player  (Nature, Naturally)
Oh no she be liar   (Nature, Naturally)
She no fit to be a lover   (Nature, Naturally)

(Uu uu uu uu uuuu u uuu)

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar (Nature, Naturally)

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar (Nature, Naturally)

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar (Nature, Naturally)

And she be liar
And she be liar
Cos she no dey talk truth She be liar (Nature, Naturally)

Rocks Beat
Credits

About “Naturally” by Froshking

Read the complete lyrics to "Naturally" by Froshking. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Naturally" is performed by Froshking. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Naturally", explore more songs by Froshking using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Froshking · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Naturally" is credited to Froshking. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Naturally" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Froshking artist page at /artist/froshking for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.