Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Playboy Lyrics by Froshking

2020

Rockz Beat

She tell me say, she want trust o
Because she know, she don fall o
Say she no wan share wetin she get
She want any regrets

I tell am, me i'm awesome o
Because me too i don fall o
Say i fit give am anything i get
And i be opposite, no be regret

Shey because you see amaka with her sister wey fine pass her
She con think say i dey play her, E no mean say i be player (yeah)

If you really check the matter you go know say all of them na scammers
Cos i don't f**k with liars, and i'm really a lover (yeah)

Cos me i no be playboy
I no do fake love
Cos all dem girl na scammers
And i'm really a lover (yeah)

Cos me i no be playboy
I no do fake love
Cos all dem girl na scammers
And i'm really a lover (babe)

(Mtcheew this girl no understand me o, I'm really a lover o)

She talk say, i be fine boy o
And all the girls dey love up o
Say she go give me love wey dem no get o
She no wan lose wetin she get

I tell her say, she too fine o
And all the guys go wan try o
But i go love you tire
You dey my mind

So because you see amaka with her sister wey fine pass her
You con think say i be player, E no mean say i dey play her (yeah)

If you really check the matter you go know say all of them na scammers
Cos i don't f**k with liars, and i'm really a lover (yeah)

Cos me i no be playboy
I no do fake love
Cos all dem girl na scammers
And i'm really a lover (yeah)

Cos me i no be playboy
I no do fake love
Cos all dem girl na scammers
And i'm really a lover (babe)

Froshking is really a lover
Credits

About “Playboy” by Froshking

Read the complete lyrics to "Playboy" by Froshking in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats.

"Playboy" is performed by Froshking. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Playboy", explore more songs by Froshking using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Froshking · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Playboy" is credited to Froshking. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Playboy" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Froshking artist page at /artist/froshking for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.