Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Quick Reply Lyrics by Froshking

Mutation

2023

She’s a bad girl wey no like nonsense
Church girl with ashawo vibes
Shawty so slick, Henny with more ice
My chargie you smile so bright

No worry you bad no lie
Your bunda make me shout “oh why”
I fit kpai if you smile right back
No worry i dey alright


Ohh oo hiii oh hii oo hii
Oh girlie I can’t deny
E be you wey dey my mind
You make a man question why?


Ohh oo why oh why oh why
Girlie you don hypnotize
I’m in love with your face and thighs
Shawty give me those quick replies


My doctor say
My cure dey for your body
My addiction dey for your waist
Well i no know wetin i take (uh uh uh uh)

My doctor say
Make i take you twice a day
But i don overdose for your case
And if i take you one more i fit to craze


She’s a bad girl wey no like nonsense
Church girl with ashawo vibes
Shawty so slick, Henny with more ice
My chargie you smile so bright

No worry you bad no lie
Your bunda make me shout “oh why”
I fit kpai if you smile right back
No worry i dey alright


Ohh oo hiii oh hii oo hii
Oh girlie I can’t deny
E be you wey dey my mind
You make a man question why?

Ohh oo why oh why oh why
Girlie you don hypnotize
I’m in love with your face and thighs
Shawty give me those quick replies



(Ohh oo hiii oh hii oo hii)
(Oh girlie I can’t deny)
(E be you wey dey my mind)
(You make a man question why?)

(Ohh oo why oh why oh why)
(Girlie you don hypnotize)
(I’m in love with your face and thighs)
(Shawty give me those quick replies)


Ohh oo hii
Please don’t leave me no
I cannot replace you
Please come take my throne

Ohh oo hii
Please don’t leave me go
I cannot replace you
Baby you’re my home


She’s a bad girl wey no like nonsense
Church girl with ashawo vibes
Shawty so slick, Henny with more ice
My chargie you smile so bright

No worry you bad no lie
Your bunda make me shout “oh why”
I fit kpai if you smile right back
No worry i dey alright


Ohh oo hiii oh hii oo hii
Oh girlie I can’t deny
E be you wey dey my mind
You make a man question why?

Ohh oo why oh why oh why
Girlie you don hypnotize
I’m in love with your face and thighs
Shawty give me those quick replies


(Ohh oo hiii oh hii oo hii)
(Oh girlie I can’t deny)
(E be you wey dey my mind)
(You make a man question why?)

(Ohh oo why oh why oh why)
(Girlie you don hypnotize)
(I’m in love with your face and thighs)
(Shawty give me those quick replies)
Credits

About “Quick Reply” by Froshking

Read the complete lyrics to "Quick Reply" by Froshking from the album "Mutation" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Afropop, Pop.

"Quick Reply" is performed by Froshking. from the album "Mutation" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Quick Reply", explore more songs by Froshking using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Froshking · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Quick Reply" is credited to Froshking. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Quick Reply" appears on "Mutation" in 2023.

Visit the Froshking artist page at /artist/froshking for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.