Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Na God Lyrics by Joe El

Timeless

0

Joe El and Terry G owe oh owe
Ebelebe
If no be God oh oh
Ebelebe
We for die oh (ah ah)
We for die oh
Iyelebe eh eh
We for die oh owe oh owe
If no be God for my life eh owe
Where I for dey I no know oh owe
Person pikin for die oh
For this life owe
Blessing dey come oh
Anyhow owe
I for don die throw way
I for no make am today
Owoto eh
Adam eh
Anger eh owe
Form Kanu to Lagos I come hustle owe
The story my brother e no easy owe
Me I know say you no know
No know how the thing go
Life e no easy
I no lie oh owe
God e too much iyo
Owotoadam eh
See anywhere I go
Dem dey holla my name oh
If no be God for my life eh owe
Where I for dey I no know oh owe
Person pikin for die oh
For this life owe
Blessing dey come oh
Anyhow owe
I for don die throw way
I for no make am today
Owoto eh
Adam eh
Anger eh owe
Gban gban kere
Gban gban gban gban halleluyah
Ofumilowo
Obumilashiri oh
Gban gban kere
Gban gban gban gban halleluyah
Ofunmi diginga
Oya show them
Ah eh eh eh
I be person pikin
Ah eh eh eh
I get too much money
Ah eh eh eh
Be person pikin
Ah eh eh eh
I dey give to all
Everybody take
If no be God for my life eh owe
Where I for dey I no know oh owe
Person pikin for die oh
For this life owe
Blessing dey come oh
Anyhow owe
I for don die throw way
I for no make am today
Owoto eh
Adam eh
Anger eh owe
Elele mamale mama eh eh
Eh eh eh eh eh
Girl yo know you fine
I want you to be mine
Girl I want to dance
Oya mujo (mujo oh)
Monikan mujo (mujo oh)
Oy amujo (mujoh oh)
Baby jeka mujo (mujo oh)
If no be God for my life eh owe
Where I for dey I no know oh owe
Person pikin for die oh
For this life owe
Blessing dey come oh
Anyhow owe
I for don die throw way
I for no make am today
Owoto eh
Adam eh
Anger eh owe
I for don die throw way
I for no make am today
Owoto eh
Adam eh
Anger eh owe
Credits

About “Na God” by Joe El

Read the complete lyrics to "Na God" by Joe El from the album "Timeless". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Na God" is performed by Joe El. from the album "Timeless" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Na God", explore more songs by Joe El using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Joe El · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Na God" is credited to Joe El. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Na God" appears on "Timeless".

Visit the Joe El artist page at /artist/joe-el for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.