Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

No Yawa Lyrics by Joe El

Timeless

0

Amebo no go leave us alone
Olofofo no go leave me alone
Oh oh oh no yawa
No yawa
See me I don come again
Me I won do this again
Me I want to sing
Just to make it
I sweat in the rain
You think im sick in the brain
That’s why you have hugged the game
You got the name, you got the fame
But now yes you are weak in the game
Shey you know say
Me I don blow
So why you won't to stop me
Me I won know oh
Amebo no go leave us alone
But anything them do
We are back to the door
Im a go-gettеr
So you can know better
I make monеy like a gold bar wholesaler
The same flows
But you know my own flows better
Now you know I know you no weller
Anywhere I go
I dey chop my flow
Some people dem dey evil olofofo
Make you go find your own
Make you leave me alone
The only thing wey I go tell you be say
No yawa, you know
No yawa, I know
No yawa, you know
Wey I go tell you be say
No yawa, you know
No yawa, I know
No yawa, you know
Wey I go tell you be say
No yawa
Anything wey you do dem go talk
Dem go sit down for your matter
Busy body na their work
Amebo go just dey criticize you
Na your matter dem go use
Dey do their kukuruku
Abegi commot from my road
Make you tell me wetin concern agbero
With overload, I don’t know oh
They call me Joe El, if you want to spell it
Its J O E E L, yes oh
Anywhere I go
I dey chop my flow
Some people dem dey evil olofofo
Make you go find your own
Make you leave me alone
The only thing wey I go tell you be say
No yawa, you know
No yawa, I know
No yawa, you know
Wey I go tell you be say
No yawa, you know
No yawa, I know
No yawa, you know
Wey I go tell you be say
No yawa
Like play, like play
E don tey
The hustling and suckling
Omo no be today
Every day we dey pray make we make our money
But now all the chicks
Dem dey cuddle honey
That is what i mean
I working so hard
The journey e no easy
So you have to work harder
Pop, pop, pop, pop champagne
All the bad belle people
Shege, waka, shame
Abegi commot from my road
Make you tell me wetin concern agbero
With overload eh
Kennis music dey my back
Oluwa e don bless me
Me I no go lack
Anywhere I go
I dey chop my flow
Some people dem dey evil olofofo
Make you go find your own
Make you leave me alone
The only thing wey I go tell you be say
No yawa
No yawa
No yawa, you know
Wey I go tell you be say
No yawa, you know
No yawa, I know
No yawa, you know
Wey I go tell you be say
No yawa
No yawa
No yawa
Wey I go tell you be say
No yawa
No yawa
No yawa
Wey I go tell you be say
No yawa
Credits

About “No Yawa” by Joe El

Read the complete lyrics to "No Yawa" by Joe El from the album "Timeless". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"No Yawa" is performed by Joe El. from the album "Timeless" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "No Yawa", explore more songs by Joe El using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Joe El · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"No Yawa" is credited to Joe El. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"No Yawa" appears on "Timeless".

Visit the Joe El artist page at /artist/joe-el for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.